Omo things are finally falling in my favour oooh where my mama de
2026-08-16 00:15:30
19748
Chioma💋 :
Shame on my mum !!!!!!!!!!!😌😂
2026-08-16 01:32:52
23308
FASHION DESIGNE ADUWAWA B/CITY :
Please do you cut yam and potatoes too😭😂
2026-08-16 09:00:32
5267
The Real Jessica :
Location and how much, you fit help me mix the stew base, make I just add rice abeg
2026-08-16 08:20:48
5268
ᴀʟᴇxᴘʟᴀɪɴʟᴀᴛᴇʀ ✮ :
I like as life just dey prove my mama wrong, I go text you around December
2026-08-16 06:57:22
4159
Valentina💕 :
INCASE u are interested 😁
2026-08-18 11:31:44
1
unlimited glory 💕 :
Shebi my mama say she go see the machine wey go help slice onion and pepper if I want cook 😂 i go show her this video when I travel home make she see 😂
2026-08-18 18:56:00
4
$WEET POI$ON🫧🇳🇬 :
My mama no go like this one o😂
2026-08-18 12:43:53
7
Vee vee🌹✨ :
This laziness go upgrade for me o
2026-08-16 06:03:26
944
Ms Bambi 🎭✨🍒 :
Una just dey put my mama for talk....make I go show her 😭😂
2026-08-16 06:56:11
226
Ms Angel 🐆🍒💵♒️ :
Life is finally getting better for we lazy people lately 😩
2026-08-16 11:03:41
151
Western :
My wife go too lazy ehh
2026-08-16 06:32:49
2326
To see more videos from user @msfoodmart1, please go to the Tikwm
homepage.