@angelasplesh: Prank really went wrong 🤦‍♀️😫😫thank God say he nor blind my eye 🤣😂please follow my man page @EWEkA

Angel splash ❤️
Angel splash ❤️
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 15 August 2026 16:06:39 GMT
559279
77397
2024
2003

Music

Download

Comments

brvh_charles
BRAH_CHvRLES :
Make my friend no buy my wife gift oh Na him life he dey use play
2026-08-15 22:18:08
1452
de_rah40
Thatgurlderah🫧🤭❤️ :
“The boy sabi better thing” na wetin dey pain am be that 😂😭
2026-08-15 21:19:12
901
mizhgift4510
Gift🫶🥰 :
this one no be 20k soup oh
2026-08-15 17:50:03
3555
promisenasiru
Promise Nasiru :
I too like dis ur husband, he no sabi vex like edo man🥰😂
2026-08-15 18:00:38
1451
monicaemma4
monica❤️ :
first he leave food😂, dis prank touch am😂
2026-08-15 21:06:40
430
divinefriday13
🌸✿❀︎Divvy❀︎✿🌸 :
na new hair o😂
2026-08-15 17:07:41
1661
igbokwe123
helen 🥰 :
please, how do you prepare the water leaf soup
2026-08-15 20:00:52
117
verified_mirror
Samuel :
You see this habit of running to the comment section🤌🏽you have to stop it🤭😊😂😂
2026-08-20 06:47:24
174
kosianastacy
Stacy😍🤩 :
the way I like all this una Edo pidgin 😁
2026-08-25 14:59:00
0
sylviagold45
sylviagold45 :
You get lucky say he nor put pepper for your eye
2026-08-15 18:30:09
510
olaedo139
olaedo139 :
Nah once eba hook am for throat 😂😂😂😂
2026-08-24 09:27:42
0
p.a7880
P.A :
As e warn you make you leave am, make the food enter you; no hear am, abi...? No dy play prank when man dy chop oh
2026-08-25 11:36:06
0
hopellla_
Hopella :
Na that “The boy sabi better thing” dey make am vex pass😂😂🤣🤣
2026-08-16 03:25:11
322
mhiz.minnat
🌸 Mhiz Minnat 🌸 :
Ahhh he finally wash hand ooo 🤣🤣🤣
2026-08-15 16:15:02
618
primeportautos
primeportautos :
U just dey put this guy for talk
2026-08-15 18:12:02
371
kinghersef
GRACE🇳🇬 :
E no go go give him mama😏😹🤦🏽‍♀️😂😭
2026-08-15 21:03:42
384
ezi.duff
Ezi duff :
Abi ur husband get only one friend nah why e no ask which friend?
2026-08-25 08:40:52
0
s_dahir1
s_dahir1 :
He no go give him mama 😂👍
2026-08-23 20:47:23
0
beckygoldlight
Becky gold light :
Na that he sabi better thing dey pain 😩😂
2026-08-15 23:33:59
184
daniellaaidoo25
Ella :
soup is stew and stew is soup hmm
2026-08-19 19:07:31
5
candyfav1
Candy Of pH😎🥰✅ :
Pure content!! The first question he would have asked is which of my friends
2026-08-16 07:49:46
504
realazeez_
Azeez🪖 :
I done tire for this marriage
2026-08-15 19:59:39
380
ifunanyachukwuluv
Nanya🌸 :
Na that “The boy sabi better thing” vex him pass😂😂😂
2026-08-16 10:12:56
76
To see more videos from user @angelasplesh, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About