TRUE BUT GARENA ALLOWS REFUND IF THE CARD HOLDER GOES TO BANK THEY CAN TRACK WHERE PAYMENT HAS BEEN MADE AND DIRECTLY REQUEST FOR A REFUND HENCE FF WILL APROVE AND GIVE U NEGATIVE DIMES🙂
2026-08-17 15:09:09
3
꧁🎮𝐘ⓐ𝕄ⓐL ŦŦ🎮⚡♨︎ :
i actually saw one oo
But e carry me go prime 6
2026-08-18 19:25:52
3
After The Smile :
why una dey cast update,
na why I no dey see card for ground again
2026-08-18 18:51:01
7
ASK OF TAL£NT£D👻👻👻✅ :
Na so my friend dey do POS Person con forget ATM card
na so him go buy 7000 CP for cod him use am buy gun
the man go report for bank
bank con minus the CP money from the guy Cod account
naw the guy is owing Call of Duty 7000 CP
2026-08-17 11:21:16
28
Jüstbømbs💣💥💥 :
imagine I saw the same type of video at once abi is this a sign that I will find atm on the floor
If na sign abeg I dey wait oh
2026-08-17 17:36:58
4
zummaxx5 :
the password inko
2026-08-16 08:11:34
31
femzyy001💦 :
Make Una no cast this thing na 😂
2026-08-16 21:08:39
144
moves :
not knowing it's ur dad card
2026-08-17 16:35:59
19
cRz༒Simeeang :
So this is what my son has been doing with money atm card every time mommy borrow me yr atm card I want to Check something and very soon I will hear my phone vibrate Ahnn that boy is done
2026-08-17 10:30:20
14
Itz Kaycee :
don't you need the pin?
2026-08-17 12:20:41
17
chi :
O boy i fet pass prime 8 self de go prime 10 or 11 😂😂😂
2026-08-16 19:45:52
39
ᶠᶜ༒ᴮᴵᴳᵂᴵᶻᶻʸ༒ :
me after realizing no money inside 😂
2026-08-16 20:36:46
6
Dwe voice :
I swr 😅😅😅
2026-08-15 17:14:57
7
Madbean247☠️☠️🥶 :
i wish i saw. bro😅😅
2026-08-16 17:14:44
14
🕸丂M凡LL🦭L凵八匚卜🕸 :
Make Una wait oo can I use any order atm card too top up
2026-08-17 11:06:02
7
🪖YOUNG📈 CEO 📿 :
7 MASk EVO
2026-08-16 20:20:24
6
Progress :
I go lie for you
2026-08-16 15:55:40
5
Rss osihmen :
ajeh 😂😂
2026-08-16 19:17:45
2
To see more videos from user @mhmcontent1, please go to the Tikwm
homepage.