@malusiclips: Carterefe no put body oh, no be Nigeria you dey oh. #stream #carterefe #malusiclips #trend #fyp @MACHALA

Malusi
Malusi
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 15 August 2026 17:07:57 GMT
337603
29338
234
1588

Music

Download

Comments

kc_44video
kcee😈💔 :
Them Dey shoot person oh
2026-08-16 07:21:07
1686
deskid13
AGABA :
na racist chants Dem dey do for u
2026-08-16 10:28:18
834
stellamarisonyeka0
Raw🌹Delights✨ByMaris🦋❄️❤️ :
If it’s me ,i will meow too back and keep going 😂😂😂😂,Buh then again,Carter run o 😂😂😂
2026-08-18 07:11:43
1
iamaduekelvin
iamaduekelvin :
Funny thing is that they don’t know he is making more funds than them
2026-08-16 07:48:39
409
dressmansautos
Dressmans Autos :
This is disturbing
2026-08-15 18:53:14
677
d5eletedaccount3
🥷🤍 :
Wetin make Una Dey do that thing first off me guy😂😂😂😂😂 be careful o😂😂😂
2026-08-16 00:39:03
150
snpemma
🚀 :
Him say na report 💔😂
2026-08-15 22:42:14
328
realpowelzy
Powelzy :
TikTok I am not a robot ok 😂😏
2026-08-17 14:02:33
1
holuwhaphelumi
holuwhaphelumi :
Be careful
2026-08-15 19:50:16
208
demmahmiles
Demmahmiles :
They are being racist
2026-08-17 23:24:06
0
benitafreedy.a.gcrypto3
benitafreedy2020 :
wetin make una dey do dat thing
2026-08-16 10:19:13
44
kingz_auto
KINGZ AUTO & PROPERTY CONNECT :
na racist chants Dem dey do for u
2026-08-16 09:09:18
69
iamgyusmen1
Iamgyusmen :
Focus oo
2026-08-15 19:22:25
88
chilavert001
CHILA_VERT 🦁🦁 :
Una dey rehearse this things before Una on camera ?
2026-08-16 08:18:24
42
cigo.flex
Flexgotti.18 :
Man said “Una dey use me do racism abi?”😂😂😂😂
2026-08-16 11:21:57
24
major_gotpaid
Major_gotpaid :
This be very sad but I like how your man Dey handle am
2026-08-16 02:03:14
39
pablokalamu
𝐏𝐚𝐛𝐥𝐨💰🔫 :
Oyinbo self don fra 😂
2026-08-16 09:28:27
34
hk.chairman00
BiG Hk ✌️ :
that sound is dangerous
2026-08-16 09:58:46
12
realblueeye1
B!u€ €¥€$ 👽 :
Shadow banned people where una dey😂😂😂
2026-08-16 07:20:04
17
johnf2f1
UNKNOWN FACT :
dem dey mock you
2026-08-16 14:17:31
12
paperboy217
Paper boy :
Dem Dey chuk person knife o
2026-08-17 12:28:52
8
ahmvn27
Ahmvn27 :
racism ooh
2026-08-15 23:07:43
6
To see more videos from user @malusiclips, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About