Something wey I on as I no guild again 😂incase person bill me I for view am pass 😂
2026-08-16 09:10:01
112
One🕊️ blessed🙂 boy 🕊️ :
😂 Omo poor man like me
2026-08-25 17:50:35
0
20🖤 :
since 2024 to date 🙂
2026-08-16 10:26:02
37
. :
Guide keh where I see money 😹
2026-08-15 18:06:17
43
Kelly🕊️😡🪓 :
Omo me wey off I no guide ohh 😢💔
2026-08-16 13:52:02
45
🪫♑ :
Na just for piece of mind, nothing much 💔😔
2026-08-16 08:23:47
25
Promise😔😈 :
Bro I on my own oo, if dem bill me I go view am ignore dem, dem go use their hand delete the msg.. me no send anybody when I dey my last dem mock me, dem use me catch cruise.. I no fit forget
2026-08-16 15:52:55
23
ℝ𝕀ℂℍ 𝕂𝕀𝔻🦇✨ :
Ehh Mk I go on am o😂
2026-08-16 09:53:51
15
🥳👑💎 MR DANIEL 💎👑 :
Nah to avoid some 3k urgent billing
2026-08-16 06:15:52
11
🌴MICHAEL🧃🌴 :
me dey avoid unnecessary talk
2026-08-16 16:17:05
5
lekkilaghost :
Nah lie oo something wey I don Dey use since 2019 money no Dey oo 😂😂
2026-08-16 16:12:08
7
BIGGIE メ ⁹⁹⁹ :
😂😂no be for some ppl ooh 😂😂😂
2026-08-15 17:45:39
5
David Yankee🇱🇷😍 :
Omo I am shadow banned
2026-08-17 02:38:15
1
ANU STRIDE🇩🇲🦀 :
No be so oooo 😹😹😹😹😭
2026-08-16 13:32:07
3
17 💥 :
Dey know the kain things wey u Dey talk o, I don off am since 4 years and I no even get 10k for aza 😭
2026-08-16 19:46:51
3
OG BIG SMOKE :
Now everybody dey off read receipts I enjoy am more wen we were still few 😂💪🏾
2026-08-19 02:00:11
3
PARKER FX✈️🖇️🥷💥 :
3 yrs now
2026-08-16 13:49:59
3
Don GT :
Na Lia oh 😂😓
2026-08-16 10:59:46
1
. :
Oboy na bill me Dey dodge oo😂
2026-08-16 20:14:35
2
✞𝕆𝕃𝔸𝕁𝕌𝕎𝕆ℕ🪖🐐🤍 :
Addict to it since 2023🙂
2026-08-16 21:09:31
1
BIG LEO 045 🌴❤️🩹 :
So i guide and i no know 😂
2026-08-16 17:25:40
2
ƙ𝑎𝑟í..💔 :
guy i de on am to avoid billing.. if i guide why i go avoid billing
2026-08-16 18:03:54
3
Ƙëñɲƴ :
😂😂😂Make I go on my own back first
2026-08-16 12:10:19
2
@$hiK£m ✝️🖤 :
Omo guy no be guide o I just put am for DND 💔😔
2026-08-16 18:30:02
2
To see more videos from user @big.clint12, please go to the Tikwm
homepage.