If you grow up for benin this man is one of the famous man 💯💯
2026-08-16 02:37:26
710
POET_BOTANICAL :
So Una don day use gods create content
2026-10-12 10:10:33
0
ADUWAWA CELEB 🍀🪝 :
Ogun say Benz go com before December🔥
2026-08-15 17:24:15
214
Teemah’cake🥳 :
God bless dis road safety man❤️
2026-08-16 12:38:48
230
CHIDIEBERE 🤴 :
omoo, this song beat naim I just dey dance to oo.. 😎😎
2026-10-12 11:35:33
0
Patience Osagie :
If juju no work I go still do juju
Edo to the world 🌎💃💃💃💃💃
2026-08-15 17:41:00
71
Nimah✨🤎 :
Wetin u promise this man 😫😂
2026-08-16 12:30:27
73
Favy♑️🦋😍 :
Who else knows this man
2026-08-22 14:53:15
46
🌸Call_Me_Ade🌸🧿🧸🎀 :
That circle wey una mark for ground fear nor go let person match am even after the video😂😂😂
2026-08-15 20:04:59
15
Tashamikeomogbai :
dis man that year
I remember i dey fear to cross road after I get accident, once I reach na em dey cross me
2026-08-17 05:33:03
22
MIDE’s _ENSEMBLE_EMPIRE29 :
Benin people over active o
2026-08-15 22:35:33
34
luciafexes :
ah ah see that man for Ramat
2026-08-15 22:19:43
29
EKPENEDE 🐆 :
Clear road for Edo People
2026-08-15 22:07:09
23
🕊️🕊️💔JAN 08 26💔🕊️🕊️ :
And I see you the day you dey perform this o, wow, that guy with the phone sabi….. the camera sharp!
2026-08-15 23:06:11
11
CHIOMA JESUS🔥🔥🥰 :
My Father Don First Blow For TikTok 😂🤣😂
2026-08-17 07:02:09
9
Tina💙💙🌹 :
small small ,play play every body Don dey run back 2 their root,tradition 👏origin it started with muzik
my Edo youth how far 👏👏👏👏iyare iyareeeeeeeee welldone my root my origin
d universe bless us all iseeeeeee
2026-08-22 15:27:52
9
AMENZE of BENIN🦋💎👑💐🎂💞🌸 :
Na my Aduwawa celeb be that 🙌Iyare Iyare
2026-08-15 20:44:07
60
elamosi7 :
U don win world 10-0 if u be Edo💯💯
2026-08-16 07:45:55
11
GP Nation☘️🐍 :
My juju say everywhere good
2026-08-15 17:33:20
5
@yusufenemercy :
we all know that man in Ramat right??
2026-08-16 01:28:13
8
EDO N'IMOSE❤️💯💥 :
Ẹdo ọdiọn💯
2026-08-16 06:45:11
5
justin_jojocarter :
THIS IS THE GREAT ROAD SAFETY-BONAVENTURE! FROM COCA COLA TO THE WHOLE CITY. 💯💯💯
2026-08-21 23:49:46
8
LANI Family :
Edo to the world 🌎
2026-08-16 08:03:39
5
Imose|fact| :
2026-08-29 10:59:45
1
Nicole :
Na so 🔥🔥
2026-08-16 10:23:20
0
To see more videos from user @panozd, please go to the Tikwm
homepage.