@adepojuadenike01: 😭😂@SMART BM❤️🚀 #ade #gapteethgirl

ADE🤭❤️🐅
ADE🤭❤️🐅
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 15 August 2026 20:25:39 GMT
915470
207972
2087
6168

Music

Download

Comments

doreeen21
🦋🍃🎀Doreen🥀🥳🩷 :
Nobody mumu for love reach me and Ade 😂❤️🤭
2026-08-15 20:35:11
7749
olasmoney__
olasmoney__ :
Between ade and Jarvis who get money pass
2026-08-15 20:31:41
1558
1lari80
Everything by Lari❤️💵🇨🇲🦋 :
The difference between me and Ade be say my own no be dey social media 😭😂
2026-08-16 00:13:37
1549
user705.nwa.doc.moses
Nwa-Doc-Moses :
dey give dis girl chance to dance
2026-08-20 03:13:42
1
bysl107
ẞlossom🌸🌼 :
I no know wether na only me don notice am oo smart bm go de drag space with ade like say him wan enter inside the phone small thing you don run come from come occupy space😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 omo ade dem don shadow banned you already for camera 😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-08-19 14:40:08
3
juliet_sexy2
J ❤️💋 :
😂 nah why I nor Dey put mouth for love matter be this
2026-08-15 21:05:18
885
ugly_prexzy
Grandma's lastborn :
Uncle abeg stop to dey lie,I no teach you anything 😂😂😂😂
2026-08-19 23:21:57
0
anominous83
shammy❤️ :
My shadow banned sisters I greet unna 😹
2026-08-15 20:32:30
383
chloeann354
The Catholic Child :
smart no fit do video with him babe see ads e dey block her
2026-08-20 00:05:22
1
chizzy6220
♡𝓔𝔁𝓬𝓮𝓵★ :
Ade is soooo fineeee!!
2026-08-15 20:31:03
562
arike2670
❀𝓣𝓮𝓮𝓶𝓪𝓱❀ꕤ :
The difference between me and Ade be say my own no be dey social media 😭😂
2026-08-18 20:18:39
0
confibby0
Perfume vendor in ph🥹💋💙😩🌚 :
TikTok na Jarvis be robot i no be robot ooh😭🥹😭
2026-08-15 23:18:02
33
simigold051
Baby ❤️‍🩹❤️ glow 💝 :
Shadow banned people where una dey😂😂😂
2026-08-16 05:02:37
23
meritg08
Merit-is-pretty-asf💕🦋 :
My shadow banned sisters I greet unna 😹
2026-08-16 12:28:16
14
chi_got_paid
chi🛍️paid📸🙂‍↔️ :
I’m shadow banned
2026-08-15 21:50:49
8
beauty.fresh97
Qwin happiness :
I'm shadow banned and u?
2026-08-16 08:24:45
5
user7988308150136
Mary💕💕 :
smart get lock ooo see our bm mother shape ome ade cut for me abeg I just love her so much 😆😆
2026-08-15 21:46:01
14
To see more videos from user @adepojuadenike01, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About