I think say na only me Dey go through the clothes stuff 😂😂😂
2026-08-15 22:22:13
32
bigtender3 :
Celestian member no fit relate me and my one garment every Sunday
2026-08-15 22:37:23
7
Princess Godiva ❤️ :
I don Iron my clothes 😂
I just dey wait for tomorrow
2026-08-15 22:14:54
6
Angelica💕🤍 :
since 5am I woke up and be thinking😭😭make una help me think
2026-08-16 04:34:10
8
sweetestsusan :
I still never know oo I sha know sey I no fit naked go church
2026-08-15 22:06:16
6
pretty kemi :
Omo I think say nah only me dey reason ahm oo🤣🤣🤣🤣
2026-08-15 21:27:35
19
olasunkanmi ✨🍀 :
Be like dis tiktok dey read person mind and thinking 😂
2026-08-15 22:44:37
4
Pamela A.U | Data Analyst :
Omo na wetin I go wear for leg I Dey reason 🤣🤣
2026-08-15 22:16:26
2
thagreat057 :
I swear to God and I dey like look goo go church o😂
2026-08-20 10:17:35
1
Ellie 💞🌸🌹❤️ :
Shadow banned people where una Dey 😂🥲
2026-08-15 22:42:28
0
ømaliãçha 🌹💕 :
I swear 😂
2026-08-15 21:25:53
3
Jenny J :
Omo,,, I no iron all through the week, light no con dey this night ,,, this trenches life don tire person, na to wear jeans and polo go church tomorrow
2026-08-16 00:52:20
1
Khafi💊🩺 :
Shadow banned people where una dey😂😂
2026-08-16 00:50:53
3
pookie❤️🩹🫶❤️🔥🦋🥀🌚 :
I swr,have been thinking
2026-08-15 21:27:29
1
NG_baby❤️🦋👸 :
Me too 🥲😂
2026-08-15 21:26:16
3
ade_baby :
Wear you sign out shirt, those years for school no easy.🥰
2026-08-15 22:58:36
0
keria Angelo 🌹 :
even me oo
na tomorrow I go scatter bag😂😂
2026-08-15 21:42:53
3
💐 GiftBeauty 🌹🤭 :
My clothes never dry since last week wey I wash am 😩😭.. Nd my papa go think say I no wan come church again
2026-08-15 21:27:40
4
D👻M👽Â☠️ :
abeg I no see one leg of my shoe if u reach church pray for me 😂😂😂
2026-08-15 21:33:39
2
✨GODCALLSMEVICTORIA✨ :
me tomorrow morning
2026-08-15 22:08:53
1
To see more videos from user @favzy24, please go to the Tikwm
homepage.