@yhcallmevic: 😭😂#fyp #creatorsearchinsight #viraltiktok

justcallmevic
justcallmevic
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 15 August 2026 22:05:10 GMT
91881
6150
125
4377

Music

Download

Comments

madrinnapowers
Betty💕 :
Abi na cause I day owe person?
2026-09-24 21:16:27
0
kachidear
Angel west :
Na me no gree sleep by 2:09
2026-09-09 01:09:35
197
alonendloved
💔!!!. :
😂very solid question
2026-09-08 22:53:14
161
favour.eseosa4
Favour Eseosa :
And I nor drink garri today oo 😭😭
2026-09-03 17:33:38
103
ideyfindmoneyin3diffways
Iced💄❄️ butter💀 :
And i chop todayooo
2026-09-18 19:30:56
5
kingleox_
leox :
e reach to ask ooooo 🤣
2026-08-15 23:15:10
31
jumez_jummie
Jummie :
how far, pass me the eye drop abeg 😂😂
2026-09-08 15:38:15
15
dark.me13
DARK ME 💫 :
nah my eyes de pain me abi nah wetin 😂😂😂
2026-09-17 21:54:54
2
adeyinkah_xx
...🖤💎👑 :
I never smoke today na 😩😂
2026-09-09 21:18:11
2
jahmin03
JÀH_MÌÑ :
My eyes Dey gaslight me😭😂
2026-09-13 20:26:43
5
bigburna
BIGBURNA :
I con dy doubt myself 😂
2026-08-22 23:07:18
6
iyeme38
LONELY Isaac 😏😑 :
I just drink Garri finish now nah why
2026-09-09 03:02:45
0
fresh_paid08
✨God Never Fails✨ :
Jesus Christ 🙆 Watin be this 😂🤭
2026-08-26 16:12:21
1
daniel1_843
DANIEL🕊️ :
I no still believe 😒
2026-09-09 15:15:54
4
sowetto01
Marcel_Søwetto :
I confuse myself join with my enemies
2026-09-17 13:33:05
1
mhozeez
HAR_YOR_MHIDEY😎😎 :
I’m okay nah Abi 😩
2026-08-26 23:09:14
3
werenishioluwa
werenishioluwa :
He reached to ask 😅😅😅
2026-09-09 23:18:13
1
kingemmy_fx
KingEmmy :
e too early naw abi I Never wake
2026-09-09 05:41:58
3
gozzybikes17
༒₲ØⱫłɆ ₿₮₵ ༒ :
Jesussssssssssssss
2026-09-09 21:34:35
1
faithudu590
FAITH :
e be like oo
2026-09-07 19:53:24
1
fearprimecodm
Fearprimecodm 𓆩♛𓆪 🔥 :
Abi I Dey craze? No I no Dey craze na Abi I drink garri today 🤔
2026-09-09 00:19:41
1
sumicoker
Su.🧚🏾 :
Dey wan use confusion kee me
2026-09-09 03:22:46
1
differentvictor
GEORGE VICTOR :
Victor carry this video comot for here make I nor get headache 😂
2026-08-16 10:56:22
2
zobbystreat
zobby'sTreat🥰💟 :
E be like oooo😂😂😂
2026-08-15 22:23:54
2
mrcool989
🅰️dole :
Talk am say this my iPhone XR hotness go affect my fyp one day cus wetin the sup here 🙄
2026-09-13 21:18:53
1
To see more videos from user @yhcallmevic, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About