@king.escobar82: palmpay ooo,I go pay bike #freefirethofficial #CapCut #foryoupage #freefire_lover #creatorsearchinsights

𝙠𝙞𝙣𝙜 𝙀𝙨𝙘𝙤𝙗𝙖𝙧
𝙠𝙞𝙣𝙜 𝙀𝙨𝙘𝙤𝙗𝙖𝙧
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 16 August 2026 03:18:45 GMT
37955
4323
159
448

Music

Download

Comments

onlyonesixkay_
『☬SIXKAY☬』😎 :
your mind go dey
2026-08-18 18:36:51
0
king.escobar82
𝙠𝙞𝙣𝙜 𝙀𝙨𝙘𝙤𝙗𝙖𝙧 :
should I borrow for opay next abi?
2026-08-16 20:13:11
90
gamefreak02
%Flame strikes X :
omor Na so e don reach
2026-08-18 04:59:44
0
stilldtn3
🥷 :
Collect again new evo gun just burst out
2026-08-16 16:28:47
200
tlvibes4
@TLSays :
the annoying thing na say dem go provoke u to borrow
2026-08-18 20:49:12
0
leonard_simeon3
AB :
omo the girl dey para gon.....😂😂
2026-08-18 21:28:37
4
akanfeayomide
꧁NO꙰VA꧂ :
I will borrow mine when mag7 Evo comes out
2026-08-16 21:09:44
53
bhlunpsou5b
ʙʜ†ᴡᴀʀʟᴏʀᴅ㊧ :
who don discover say opay don dey do pay later for data, airtime and electricity
2026-08-18 08:49:43
0
god.with.me3702
➻𒍜➻𝓈𝓗𝓘V@X𒈞꧂ :
opay dey beg me make I borrow 2m wetin I wan do bayi
2026-08-17 09:49:53
15
itsonlyrobin
ROBIN :
Go borrow again use am max all evo
2026-08-16 20:21:08
22
timmyisgreat133
☬ˢTimmy☬ :
go create another WhatsApp acc
2026-08-16 14:42:43
20
user29250553844384
PSTAR7 :
wahala for prime 8 players
2026-08-17 16:39:11
8
ffborn2kill
LØRD.B.2.K :
bro brake the sim nah
2026-08-16 19:38:14
11
fresh__.ff
King Fresh :
opay dey beg make I borrow 3m me wey never borrow airtime or data for my life
2026-08-17 20:16:49
5
_b_e_n_n_y
Benny💸 :
dem get plenty sim abeg help me i dey find Facebook abeg
2026-08-16 20:58:09
6
angelshop2412
Angel Shop :
guy u dey serious
2026-08-16 20:17:42
7
cozzybee
Cozzy Bee :
We get sim for plenty✌️💔😂😂😂
2026-08-16 16:38:57
16
king.escobar82
𝙠𝙞𝙣𝙜 𝙀𝙨𝙘𝙤𝙗𝙖𝙧 :
I should borrow for opay next abi?
2026-08-16 20:16:32
28
hologram1020
Rayray;@ :
Broo na prime 8 cose am
2026-08-17 20:05:20
3
blessedagabus681
Ãgàßú§ lùçky stàr :
borrow another one please 🙏😂😂
2026-08-16 20:08:40
1
aisunotenshii
frost :
business ideas
2026-08-17 15:50:19
0
silentbeast50
デS B T═ :
Oga throw way the SIM card 😂😅
2026-08-17 11:02:48
1
To see more videos from user @king.escobar82, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About