@kimrash09: Mama stole gold of 1.m nd sold it for 850k within a week she don spend all the money finish ,she no see shishi drop private chef with sorrow ending 😂😂😂😂
I know her 😩😩😩she is my best friend why this bisola pls forgive her
2026-08-16 14:06:28
808
tosin_gbeleyi1 :
make she dance i can't look away for us nah 🤣
2026-09-25 20:23:28
1
OLORUN L'OYE🔑✌️✨️ :
She supposed dance with that LEGEND OX of IKORODU✌️😎
2026-09-25 13:45:09
0
️SLIMZY💕🥹 :
Ahhhh Aishat 😭nah comment section i see am
2026-08-16 12:00:38
38
Benson David Osazele :
@Zanny no body is above the devil temptation,,just talk to your friend to repent ,much love,,hear voice of who they accuse
2026-09-25 11:47:05
0
DUNNI 🧚🏼♀️💐💞 :
Am not the os am the os sister 😹😹😹
2026-09-25 16:25:10
2
NURSE-omoiyapupa🐠🟡 :
where una dey need the private chef now....I don't steal person tinx no dey enter my eyes am on the island sangotedo I cook too ejor 🙏and I can travel
2026-09-25 13:15:04
1
SAMOD🪖 :
Make she give us step nah
2026-08-16 08:22:10
5329
shiduoflagos :
Private chef
2026-08-17 11:47:33
653
rita_gold7 :
Omo my mama try ooo I no fit see Wetin no be my own touch am
2026-08-17 07:21:51
1622
TAIWO 🧊🐬 :
This one na private thief o 😁
2026-08-16 11:46:25
2086
Ara_oluwa🤍 :
Market don spoil
2026-09-24 16:26:24
0
WICKED AUNTIE 😌✌️🤌🤪🖐️ :
Olorun dakun ma je ka se esin laye wa 🙏🙏🙏🥺🥺🥺
2026-08-16 20:13:33
357
Current⚡️🪖 :
My own stealing no dey pass our house ohh 😂😂
2026-08-18 12:28:29
180
ABIODUN MI 🤍🌈 :
Do you love him
2026-08-16 13:11:13
159
❤️Ese❤️ :
Abeg no vex make she just dance small
2026-08-16 10:41:32
314
Snow ❄️🌸😊🇳🇬 :
She’s just a girl .. let her go pls
2026-08-17 03:46:24
15
𝑙𝑜𝑙𝑎ꨄ🎀 :
I need boyfriend
2026-08-17 14:46:02
7
PEPPER SOUP VENDOR IN IKORODU :
😂😂😂
2026-08-16 16:07:31
5
✧ꨄ S 💕ꨄ✧ :
Omooooooo😞💔
2026-08-16 16:45:08
10
ALADE🫀 :
All i can say is omo😂😂😂
2026-08-16 09:20:37
2631
Ridwan 💐 :
She’s my daughter efisile 😂
2026-08-16 12:50:48
462
Lola.ng lash :
Jesus Christ of asaba😂😔💔
2026-08-19 11:43:56
5
Monroe x Sky Baby 💫 :
Let me pay the debt for her, don’t touch the girl please . 🙏🏾
2026-08-16 19:30:45
515
sheke_oge_artistry :
My own no pass to thief perfume 😂 pls I no be olosho ooo bfr una come for me but d only thing I Dey ever carry for man house no pass Pef and facecap wey I no Dey ever wear 😂😂
2026-08-17 06:28:30
66
To see more videos from user @kimrash09, please go to the Tikwm
homepage.