@big_royal.backup: #bigroyal #goviral 😂😂😂😂

Big_royal
Big_royal
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 16 August 2026 07:06:37 GMT
162193
19384
927
5712

Music

Download

Comments

otpworldwide419
Ō🐐Ť🐐P🐐 :
But my own no work that time na😂😹😹!
2026-09-16 10:58:48
0
urfavoriteex1
SOFT CARS ONLY 🚘🚘 :
🤣🤣🤣 I run ham the aunty slap me
2026-08-16 14:19:10
773
perry_joe08
Jo£ :
You dor catch me and the girl no later follow me oo [Tears of joy]
2026-09-17 01:27:42
0
big_azu
Big 🗽Azu :
So dis update reach una side 🤣🤣🤣🤣
2026-08-16 11:28:14
838
aristofries
ARISTO ✪ :
😂😂 this guy grow for Benin
2026-08-16 11:46:32
531
de_baddie54
Elegance :
When I small I use the Red head lizard do money ritual😂 I cut the head bury am with money as I come back open ground I no see the money wey I bury with lizard 😂😂😭
2026-08-16 14:02:12
214
bizzymilly
Johnson_Paul 💰🕊️ :
I almost turn babalawo that year 😂😂😂🤣 I go buy charm book still nothing workout for me 😂
2026-08-16 20:03:05
174
chukwu.miracle.fa
Chukwu miracle Fage :
bro I still do touch and follow
2026-08-17 13:26:01
0
yungraekie
SFBAS :
lol 😂 he no Dey work dem go woss u slap
2026-08-16 14:45:41
74
oluku_got_wicked
oluku_got_wicked :
lol I Dey kpi lizard do burial for am bury am
2026-08-16 13:23:17
73
boss_mekaz
IKECHUKWU :
We go use am for one aunty, she beat shage comot me and my friend body😂😂
2026-08-16 14:58:50
42
oluwadamilare__77
Alex :
I do am and I buy Gle Amg Oya talk another thing 😁
2026-08-16 22:32:55
13
sure_boyyy
Destiny! ☮️🦅 :
🤣🤣🤣 I run ham the aunty slap me
2026-08-16 17:17:00
35
ricchbaron4c
🎭 :
No just put me for thinking o 😹
2026-08-16 14:42:56
36
justgp8
𝕁𝕦𝕤𝕥 𝔾𝕡🐦‍⬛🐍🦁 :
Omo guy 😅 I don my own that time for Army day 🤣
2026-08-16 13:57:57
52
kizitoice10
Kizito 🦅 :
Me wey dey crucify Lizard for Cross 😂💔
2026-08-16 17:47:19
30
olorunjuwon111
￴￴ ￴￴ ￴￴￴ ￴￴ ￴￴￴ ￴￴￴￴￴ ￴ :
Omo e no work o
2026-08-16 15:49:16
16
holyplust
✞ яιᴄнιє :
My own dem catch me when dm who do the finishing with Chelsea drink 😂😂omoh story wen dm beat us put 😂
2026-08-16 23:00:13
1
unrulyfilmz
UNRULY👑 :
2026-08-16 12:40:00
25
noprofile338
. :
Why u cast me
2026-08-16 14:32:13
6
kingjoshart7
King Josh :
Abi na because of the chicken wey I put for hot water without cutting the neck 😂😂😂
2026-08-16 18:32:18
31
kidona0
Element :
Am sorry so forgive and forget
2026-08-16 16:54:43
9
bigsazzy3
🫩༒𝑴𝑹 𝑲𝑬𝑳𝑳𝒀༒🫩 :
Omo my life don spoil 😂😂
2026-08-16 17:03:46
7
emprexmichael01
💔 :
and I nearly do am that time oo😂😂
2026-08-16 20:20:49
16
herod_lammy
herod_lammy :
E no sha work 😩😩😩
2026-08-16 14:32:47
25
To see more videos from user @big_royal.backup, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About