She’s right bro i be man but bro com on what u did was wrong you forget snap and IG ?
2026-08-16 10:06:57
9479
M O O R E OF L A G O S :
na like 32 diff men , be those brands oo 😂😂😂
2026-08-16 14:53:00
2932
Amii❤️ :
I'm a girl call me pick me or what she doesn't love this guy nothing like protect let's jxt be honest
2026-08-16 13:20:50
2746
BiGBrotherDan👺 :
Oga😂.. your babe no be your babe o😂
2026-08-16 13:10:54
14806
💸 :
If you buy her iPhone go collect am back oo 😂😂
2026-08-16 15:32:30
6284
OLAIYA🌸🌻🧃 :
How own Ene G 😹
2026-08-16 14:28:00
23
Deronke💞🥹 :
Aww she’s trying to protect her future husband 😭😂💔egbami
2026-08-16 14:43:44
1823
Chidera💋❤️ :
No worry no be only you she dey date 😹😹💔. I be girl I no what am saying
2026-08-16 14:19:02
6119
Ayofe Furniture Interior :
She said she’s protecting us, see manipulation tactics chai…💔
2026-08-16 10:11:00
2339
Holawale_ ✞ :
Other BFs don dey question her 😭😂😂
2026-08-16 09:11:06
4157
Ray🦍🔋 :
man who ignore sign go see wonder oo boss 😂😂
2026-08-16 14:30:11
1723
🅺🅰️🅻🅰️🆂🅷☹️ :
She said done nahh why u Dey long Tok 😒sir
2026-08-18 08:40:20
0
KAMVÉ ORIGINALS :
any relationship that is private please stay away u can all you want
2026-08-18 08:15:12
1
Barbara Linda :
Don't disturb yourself bro ...you aren't the only one
2026-08-16 10:20:58
2208
chaos :
she dey see another person who
2026-08-18 08:24:36
3
sasky :
my brother when you are ready to go and take back the phone and tell her to pack out of the house you played 4 I Will been here for you for now love still day your eyes
#peace😂😂😂
2026-08-18 08:31:57
4
Callherlabiiee🌸 :
nah girls wey fit una be this 😂i like this
2026-08-16 15:27:15
836
TEMITOPE🖤 :
“If you still want this relationship to continue”!??? Just move on😂 but dem no dey advice who dey inlove sha🤣
2026-08-16 14:26:01
710
BVRNA.07 :
Respect her boundaries. Apologize and move on.
2026-08-17 12:49:35
6
Olubanke :
Single people shout power 🙌🏾
2026-08-16 18:00:54
246
Riri ♉🐬 :
Sister is double dating 😂😂🤞
2026-08-16 16:23:59
631
To see more videos from user @daddie.links, please go to the Tikwm
homepage.