@bigeyecomedy: Ban kaikai #bigeyecomedy #chiefosa

Big Eye Comedy
Big Eye Comedy
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 16 August 2026 08:01:40 GMT
55161
9116
218
416

Music

Download

Comments

needlestudio123
Desirewears 🪡✂️🧵👗 :
wetin I dey hear pvc,fmc keh😂😂😂😂😂😂
2026-08-21 17:57:51
0
david_plays_drums
Pere David :
Them don dial am😂😂 for watt😂😂😂
2026-08-21 12:54:01
0
kelvinkay000
KÁY ÍÇÈ 🦅🦅 :
abeg fmc and PVC sef na news station
2026-08-16 10:23:02
38
passionkush
Passion cool-ku§h :
which one be PVC again na
2026-08-21 10:27:07
0
loveth5318
loveth :
bayelsa are they here.....
2026-08-16 12:13:44
33
doublejoiydpainkiller
♓️double joy♓️♓️ :
KAI KAI GROUP OF ASSOCIATIONS SHOUT POWER 😂
2026-08-16 11:34:41
56
kotekai62
KOTEKAI :
omo na bed news oooooo
2026-08-21 12:27:18
0
ibiromother
ibromother :
This people no go kee me😩😂
2026-08-21 19:53:35
0
evildino2
Evil 😈 Dino👺🦅🚀 :
Kai Kai or nothing 😁😁
2026-08-21 23:02:57
0
stepsorn
StepSon :
what is kai kai
2026-08-16 15:07:12
5
big_trigger001
Big Trigger 001 :
Ijaw man nor de play with Kai Kai o
2026-08-16 08:55:14
13
gotbelieve2
T.T_OF_ALL🗽🇺🇸 :
Una funny die 😂😂
2026-08-17 12:19:57
2
greatert
Testimony :
chei Chief don lost inside bottle
2026-08-17 06:39:39
5
princess_ebi_19
<> :
Abo wuwu make dem no try am ooo
2026-08-16 08:20:56
6
ayebadiepreyeomoh
diepreyeomoh :
😂😂😂😂🤣 which kind wahala be this which one be pvc🤣🤣🤣
2026-08-17 10:06:54
2
akunwafor_digital
Akunwafor :
Wahala deooo this one pain them 😂😂😂
2026-08-18 20:35:00
4
minissignment19
Minissignment99 :
abeg band government o🤣🤣
2026-08-16 16:56:56
4
ehporealmaga2
Ehpo :
I de happy cause I been think say nah only we akwa ibom only de call am kaikai
2026-08-18 09:29:24
4
zaralendo
zaralendo :
if them band Kai Kai war go dey oo
2026-08-17 07:18:18
4
To see more videos from user @bigeyecomedy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About