@osakioyamen: All my head light 🤬

Gordon
Gordon
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 16 August 2026 08:16:53 GMT
61261
10270
135
3582

Music

Download

Comments

manlikenas1
Ňăṣir Ðěěn̈ :
Yahoo con put me on tight thinking 🥲😂
2026-08-16 15:14:53
259
abefe524
Wisdom🥷🪖🌴 :
I no fit change my dad ooo
2026-08-19 19:43:36
0
jordan696991
O 𝐋 ᗩ 🖤 :
I don change baba na result I de wait for😊
2026-08-16 17:23:13
91
dfwlati
𝐃𝐟𝐰 𝐥𝐚𝐭𝐢🌴💚 :
Na to find better baba oo Elon forever 🤬🔥
2026-08-19 13:13:31
0
saint_fargo1
𝙵𝚊𝚛𝚐𝚘 🏌️ :
I no even know sef head just Dey jerk up🤦‍♂️😓
2026-08-18 18:28:19
0
billskidrae
skidrae :
Baba true true where person fit see location
2026-08-16 14:56:00
15
magnum4386
Loner Since Age 2🥀 :
Person wey con get 2 baba nko 😂😫
2026-08-16 22:13:59
8
.emperor23
EmperorDC🇺🇸 :
Na once I change both no time for dolling 👹👹
2026-08-17 02:12:41
11
dcoblock1
Dcoblock :
No change baba oo… Dey one place so that if problem come u go know where yur problem de from… no go put yourself for problem oo
2026-08-16 19:06:12
7
hazard_gle
🦉 :
Na serious talk oo
2026-08-16 12:38:48
14
classicotf01
OTFGOTPAID🇱🇷📊🔞 :
Omo na both o 😁
2026-08-16 16:53:26
9
cashy_5
AYO🤍 :
Abi nah to upgrade the amount
2026-08-16 21:35:42
1
puresoulxx0
PURESOUL 𖣂︎🥀🤍 :
Na the two I won change 🙂‍↔️
2026-08-16 15:09:38
8
To see more videos from user @osakioyamen, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About