We come with nothing and go with nothing ๐ณ๐๐
2026-10-13 21:37:24
0
beyondtypical_ :
Later they go say ES350 na killer
2026-08-16 10:29:29
1138
Weirdo :
Come no try this thing again o for your own safety jesusss๐ณ๐ณ
2026-08-16 14:17:44
986
JรฑR_รฎcE๐ฅถ :
This ES350 nah better beast
2026-10-14 00:00:46
0
Just๐Kevin๐ฝ :
that car no be sport car ooo, make you no see yourself inside bush
2026-08-16 14:16:30
85
Simple$ :
where una always dey go with the speed
2026-08-17 19:36:05
126
๐ฅโท๏ธERICK :
We come with nothing ๐ we go with nothing
2026-08-16 11:24:36
47
mr_berry54 :
Es is not a sport car !
2026-08-16 18:19:06
12
franklinrichbaby :
Four days ago I got my Lexus Omo I no sure say I go drive my GLK again this car too sweet
2026-08-17 21:38:04
43
Stunt :
Lexus na evils sprit ๐ u go jus deh match am ๐น
2026-08-16 18:41:14
15
CHINEDUM :
Abeg drop me
2026-08-16 09:46:39
150
MAYOR๐๐ช :
es 350 na sweet car but make una take am easy e no get balance oo
2026-08-17 21:07:01
10
HARRISON WARDROBE :
Later them go say es 350 no get balance๐.
2026-08-18 11:40:04
8
OVUNDa๐ท๏ธ :
Play with your life for me there๐๐๐
2026-08-16 14:55:45
16
HALI๐ข๐๐งโ๐ :
your stressing your gear โ๏ธremember price of gear box
2026-08-17 10:37:29
6
Success๐ฅท :
Family ๐โโ๏ธ๐ฅ๐นโค๏ธ
2026-08-16 15:57:46
6
1 0 1 7 ๐ซ :
Me and you when you been de your prime ๐๐ญ
2026-08-16 09:56:22
42
โกแดcๅัzbaฮทkzโก :
Na this kind thing I Dey like ๐ location bro?
2026-08-17 21:36:13
14
Sky :
Easy o life no get duplicate
2026-08-16 14:39:12
11
MR NONCHALANT ๐๐ฅบ๐จโ๐ฆฏ๐คฆ :
That 2GR engine na beast
2026-08-16 15:25:14
5
Skodo VisualFX :
if I Dey drive I Dey see 120 as normal speed wey I suppose Dey on for high way but when I see ham for video wey person do 100+ e go be like say he Dey over speed. Abi na so people Dey look me too for road ๐ค
2026-08-16 10:02:47
37
Account not found :
This motor nor be killer na the drivers be the real killers like wtf see risk๐๐ญ
2026-08-16 14:55:29
9
To see more videos from user @greatokechuwku, please go to the Tikwm
homepage.