For years now this is the first time seeing your video long time bro
2026-08-18 11:38:36
1
humbleness Enaruna :
I remember that way I Dey date my first girlfriend way come that village any time them Dey celebrate this their festival I no Dey gree make she Dey go the festival I swear 😁😁😁😁😁
2026-08-18 16:55:56
1
King Marvel :
You want use laugh kill me 😂 😂😂
2026-08-18 05:24:55
1
Princess :
Why you Dey instigate fight.🤣🤣
2026-08-17 21:41:09
1
🇺🇸 :
If you no day hear Benin u day miss 😂
2026-08-17 02:06:55
37
Amenze✨🌊 :
Na once i burst laugh 😂😂
2026-08-17 20:43:55
2
12/4/21💔🕯️ :
Omooo😹😭I nor fit lafff😭😹
2026-08-16 21:18:03
31
expensive_eseosa :
Laugh wan kill me
2026-08-16 22:36:52
15
FAITHY💕🥹❤️ :
Dem don sue u😂
2026-08-17 20:21:45
6
Fumi❤️💍 :
You wan kill olokun Bella😂😂💔
2026-08-17 07:19:54
14
📿💎 :
Bro abeg calm down 🤣🤣🤣
2026-08-16 22:31:02
7
Ernest_Uyiosa_Ewansiha :
She don petition you oooo, with no signature and reference 😝 😂
2026-08-17 23:59:06
0
Babylove 🖤💛🤍backup :
😂😂😂😂
2026-08-16 16:41:05
1
Ms.Jenny🥹🍒❤️ :
Ewooo laff wan kill me o😂
2026-08-16 22:32:07
4
The real dumebi❤️💯✅ :
Abeg ooh 🤣🤣
2026-08-16 22:07:01
0
OLUWADAMILOLA❤️😍🤪❤️🩹 :
My belle oh😂😂😂😂
2026-08-16 20:36:23
6
@Big expensive 🌸💖 :
Omo 😂😂I no fit laff 😂😂😂😂
2026-08-17 08:17:18
3
Omoh Saturday :
My belly ooh
2026-08-17 14:22:39
1
SUGARPLUM 🧁PASTRIES &MORE🥘 :
Lol 😂
2026-08-17 09:06:42
1
To see more videos from user @mr_ewaen, please go to the Tikwm
homepage.