@lawalayo_: #fyp

Lawal Ayo
Lawal Ayo
Open In TikTok:
Region: ZA
Sunday 16 August 2026 10:33:07 GMT
93476
10936
102
887

Music

Download

Comments

yallmeetajoke3
🥂𝓅𝑜𝓇𝒸𝒽 𝒹𝒾𝓋𝒶🎀 :
I Dey find my babe no be 2 minute one , the 5 hours one
2026-08-16 17:15:08
167
swankie23
ིྀ𝘈ოαkαི♰🍒✰ :
The one wey sabi keep malice with me 😂😭
2026-08-16 21:16:01
3
ebunoluwaaa1
𝐄ᥫ᭡. :
All of a sudden everybody Dey find babe😭😂
2026-08-16 21:02:51
2
mijan4401
Mimi :
Make mavo jus give u this song
2026-08-16 19:51:14
30
steph_ena
ena💙 :
I Dey find my babe no be the clingy one 😂
2026-08-16 16:51:59
0
preshyhairhubafrica
PreshyHairHubAfrica✅ :
😂😂😂😂😂 Make I no talk first 😂😂
2026-08-17 06:58:47
1
hammanfaith
Alma 🦋🤍 :
No be the stingy one the cheerful giver 😂
2026-08-16 16:50:19
4
ms.abiola4
Deronke✨ :
No be the be 2k own o.
2026-08-16 11:36:19
22
bilqis..50m
꧁𝒷𝒾𝓁𝓆ℯℯ𝓈꧂💍💫🥀 :
No be the cheating one, the loyal one 😂
2026-08-16 11:10:25
46
immacul_atee
Apunanwu🌸 :
I dy find my babe no be the short one, the tall one😂
2026-08-16 20:16:18
4
___moh001
الكوثر🧕🏻🤍🌸 :
I dey find my babe no be the one wey dey say lets see how its goes sha but the one wey Dey say baby which account?😹😂
2026-08-16 17:51:02
5
www.babyiktok.com
🩵🥶💦💨 :
Am here😃
2026-08-16 16:53:44
1
_toryyyyyyy
𝑀𝓈.𝒱𝑒𝑒💋 :
Ok
2026-08-16 21:43:35
1
jecinta341
Big 💅 Jessy 🥰💫 :
una don recognize us 🤣
2026-08-16 22:18:09
1
ahmfay0
ahmfay0 :
No be the baby eat for me one😂😂
2026-08-16 22:11:13
1
meeythart
Meedat🫧🪷🧸 :
I dey find my babe no be the evil one,the good one🥹
2026-08-16 22:02:42
2
neemat103
Neemat_Oyiza🌸😘 :
Ewooo
2026-08-16 11:47:19
1
To see more videos from user @lawalayo_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About