@_progem_: Make I choke hand for your eye😂#progem #viral #fypシ #relatable #edototheworld

_progem💎_
_progem💎_
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 16 August 2026 10:51:11 GMT
601795
126323
1237
22969

Music

Download

Comments

dez_mund_
✨ 𝓣𝓮𝓵𝓵𝓸 :
Naso my own say “she met her best friend” me wey dey spend hours help am loose braids that year😭😂 wetin I be????? it is well sha!!!
2026-08-16 17:22:09
8839
cheal_cosmetics
Cheal⌚️🖼️🛍️🌸 :
Once them don dey in love, na to dey talk nonsense for mouth😩 ungrateful people 😂
2026-08-17 09:37:51
1867
indrive.ng
inDrive Nigeria :
Don’t mind her jare, she don forget her ride since day one😂💚
2026-08-18 12:10:07
231
the_thickiana
the_thickiana :
She no go fit.
2026-08-16 18:15:24
1247
user.not.foundj1
kinderjoy💋 :
I go just wish am happy Sunday
2026-08-17 18:00:44
116
asipatoghale
Asipat Oghale :
Na so my elder sister call her sister in-law the elder sister I never had the thing pain me me ehn for my mind I nor reach to be your elder sister and younger sister Abi you con dey call another person elder sister I never had.
2026-08-17 05:46:55
451
orezi_mena0
Priceless🥺❤️ :
Na my craze sister send me this video 😂fear nor go allow me talk am sef 😭😂
2026-08-16 15:14:03
1368
ina_love64
PRISCY🦋💎💙 :
I dy play amm next to my sister make she dy know
2026-08-16 15:34:24
363
ebinotcool
ebinotcool :
I go worlor her eye😂
2026-08-16 17:39:57
396
blessingnwayisund
J blessing :
u be course 😁😅😅😅😅
2026-08-18 20:31:49
1
graciousgrace261
Gracy :
I go off light
2026-08-18 13:23:02
1
big.baby0994
OMAH✨❤️ :
My own nah my best friend, make she try am forst
2026-08-18 07:56:42
2
pearl_hannie
H.A.N.N.A.H✨ :
I just want make he head big, no too reason am😂
2026-08-17 14:53:51
1
omooni_meh
joyfully🤪🥰🥰🤡 :
Na me Dey help her heal now, after6years na I will marry you i will marry you we been Dey hear. Family involve relationship scatter boy boy Japa,, Lol🤭
2026-08-17 17:20:13
1
bestbaker_in_asaba_ibusa
Janey | Cakes In Asaba/Ibusa :
Why my sister tag me 😂😂
2026-08-18 06:00:10
8
supplement_femcare_warri
SUPPLEMENT&FEMCARE STORE WARRI :
wetin cum make my younger sister repost am 😂😂
2026-08-17 16:31:07
6
whytanny
Whytanny :
I once called a guy I was with my favorite person. My younger sister heard it and I don’t think she ever forgave me for that 😂
2026-08-16 20:07:50
41
helena_1267
Helena🌸🦋 :
I don comment tire 😭
2026-08-17 08:09:15
5
danielmaxcel
Daniel Maxcel :
She's Not Okay😂
2026-08-16 11:31:22
21
prettytallgirl01
😇𝒥𝓊𝓈𝓉 𝒜𝓃𝑔ℯ𝓁🌸🌹 :
I don comment tire
2026-08-17 08:11:52
17
To see more videos from user @_progem_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About