When you get babe why you come give her attention lol 😂😏
2026-08-17 15:00:50
12
Angel🩵💓💝 :
I don kuku comot hand for ur gender matter 😩no be me una go use heart attack kill 😭😂
2026-08-17 18:38:45
0
🙂↔️💨 Prêtty Aùrã✨ ♾️ :
This gender una no really know watin una dey find
why you go dey give me attention when you already get babe,con dey tell me say you had issues with your babe that's why 😭😭💔
2026-08-17 08:11:26
16
—💕AKANNI—😘 :
And she go beat you😂😂
2026-08-17 16:18:50
1
꧁✿🌸𝔹𝕚𝕘 𝔻𝕦𝕜𝕖꧂ :
Aisha dey house ooo😹😹😹
2026-08-16 13:12:33
19
𝓐𝓿𝓲𝓪👸💕 :
Why you give am attention in the first place when you get babe? Una go Dey make una girlfriend feel like say dem no Dey enough
2026-08-17 19:41:51
4
Olamide🥹❤️ :
Dakun am legally married with 2 kids oooo😂💔
2026-08-17 11:43:32
2
A Z ✝️ :
Ejeh😂
2026-08-17 19:20:43
1
Fav🌹 :
Awoo
2026-08-17 17:05:08
2
Alone☠️💔 :
Yiii💔
2026-08-17 16:35:58
1
Ms.keji🥺🤍🌸 :
Toor😂💔
2026-08-16 18:15:05
4
tommybaby💕 :
Hmm 🤨
2026-08-16 21:58:51
1
Faithfulloner🖤 :
Abi o 😂😂
2026-08-16 19:56:04
3
Baby lotto ☺️💕 :
just love ur vibessss
2026-08-16 19:02:33
2
To see more videos from user @haybeefocus.1, please go to the Tikwm
homepage.