@saheed_irawo4:

IRAWO$$🥰✅
IRAWO$$🥰✅
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 16 August 2026 14:41:37 GMT
193410
19192
511
6388

Music

Download

Comments

mowunmi611
꧁༺She’s Ade༻꧂ :
Na she go later kill u 😂😂😂
2026-08-17 14:26:39
1687
dondipsonpride
Tifeh❤️🦋 :
Make person no video my man if he Dey follow me talk ooo 😹
2026-08-19 17:06:22
0
abidoyesheriff04
Sheriff ✨💙 :
Una girlfriend Dey get access to Una opay login?😳
2026-08-19 09:42:57
305
nurah_hairline
Hair Stylist In Ilorin(Sango) :
Ma boyin werey o wiseeee😹😹😭
2026-08-17 20:13:30
811
easylife5681
Easylife :
she will later kill you 😂in 2026😂
2026-08-17 06:53:33
662
shindara5443
Ewa🌊 :
See as me self dey laugh like mumu 😂
2026-08-19 12:43:45
1
nakelia35
李策NAKELIA 一😍❤️ :
Omo see love God help me nah there I Dey 😅😅
2026-08-19 18:22:29
1
egbesemilore27
June14 :
na so my sister give useless guy her opay login. d guy remove her schoolfee o
2026-08-19 13:26:26
1
gbolahan5078
Gbolahan :
And I be won give you work before ooo 😂
2026-08-17 15:18:07
427
_enochm
Enoch :
Drop your opay login bro. Make we sef comot small change 😂
2026-08-18 22:41:41
0
adejok426
OYIN😔❤️‍🩹 :
Abeg make I Dey date you na 😂
2026-08-17 09:41:22
113
honeycrorwn_3
honey crowns 67 :
my type 😏🥰😂
2026-08-19 19:50:08
1
dabira3148
Big DABIRA :
Why you go allow your girlfriend to be access to your bank like I don’t understand 😳
2026-08-18 11:39:53
25
walkingdead259
T💱H💸U🔥G🎭 L⚰ :
tomorrow for me guys
2026-08-19 04:16:41
8
harike4587
🩺💊💉🧬🥰 :
See as better man Dey talk 😂😂😂😂no wry she no go kill u na love 😂😂
2026-08-17 14:45:38
43
olubunmipraise2
Fiyin fittings :
Nah she go kill u 😹
2026-08-17 16:21:04
74
viperdc_jr
VIPERDC.JR🦍💙 :
See as he calm about it
2026-08-17 18:27:12
10
___.temitope1
___.temitope1 :
My type of guy 😂😂😂😂😂😂
2026-08-17 15:02:00
22
olawaleartsign1
OLAWALE ART & SIGN🌏 :
for 2026 o see waiting humen being day do 😂😅
2026-08-17 14:22:51
18
tizzyrial
𝐓𝐈𝐙𝐙𝐘 𝐑𝐈𝐀𝐋 ⛵️ :
Finished man 😂🥹
2026-08-17 11:23:57
18
littlecrush10
…..✨🥺 :
If she no kill you make Ino wetin cause am 😂😂
2026-08-18 07:51:54
8
hamudalatkareemaj
gudbadgirl 🤧🤐🌚 :
make we tell am 😂
2026-08-19 17:34:17
0
To see more videos from user @saheed_irawo4, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About