@osidavid1: Relatable #viral

D A V I D 💙
D A V I D 💙
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 16 August 2026 22:38:48 GMT
46367
9886
206
1224

Music

Download

Comments

godson_775
FREE MAN 🪼 :
Omo no matter how hard I no sabi beg
2026-08-18 20:37:39
0
brokensoul_empire
𝔅𝖗๏Ҝ乇ภ$๏ยɭ$ :
no ever think say e no fit happen to you i don learn 😪
2026-08-18 07:07:30
193
ifechuk7
Ifechukwuu_ :
I’m shadow banned and you ?
2026-08-18 09:15:50
2
obatare7
EMMY :
I nor fit beg 🙂
2026-08-17 17:12:11
51
obass_obo
obass_obo :
iPhone 16 don do me strong thing
2026-08-18 10:03:04
5
onyedika988
🚳 🎭_✦ 𝙈𝙧. 𝘿𝙉𝘿 ✦ 🚳 :
I don beg for sub tired 😂😭
2026-08-17 14:02:32
13
zlookjamaica1
13🧃🫧 :
I don pass that stage, so what’s next 😏
2026-08-17 14:06:25
93
big_jo14
BIG_JO :
This begging stage wan mad me I de apologize before I ask still talk say “if you no fet run am no issue boss”before them reply sef 😭😭
2026-08-17 15:23:35
8
osa_rie_men1
𝕄𝕣 🚫💲𝕒𝕣𝕚𝕖𝕞𝕖𝕟 :
Make God no make am finish b4 another wan go come oo.🥹😥
2026-08-17 17:54:03
24
veektor73
VEEKTOR🫨💕🥂 :
My guy😅❤️
2026-08-18 07:59:17
1
gratitude560
ᴳʳᵃᵗⁱᵗᵘᵈᵉ🫆 :
God Abeg 🤲🏿
2026-08-17 22:51:33
0
g_e_k_a_y
🛍️G-É-K-À-Y😪🫥 :
E get stage where e go reach, you go Dey things if you don kill person where you Dey this kind repercussion
2026-08-18 07:54:23
2
pradaboy88
DND🎧🧃💔 :
Come back hard ooo 😢
2026-08-17 14:49:42
1
freshkid5982
FRESHKID :
Abeg run 2k for me
2026-08-18 19:59:43
1
mrkelvinofgoodlife
MrkelvinofGoodlife :
Person wey Neva bounce b4 wey won bounce nko?
2026-08-17 15:29:01
1
thuq_qer
RED. :
brooo i don beg tire.. remain small my be former car owner... people don dey see me finish
2026-08-18 10:05:25
1
pharouk42
♡Phå†ôûk★ :
everybody don tire for my beg beg I dey go sell my goat next week for our village market
2026-08-19 02:18:08
0
To see more videos from user @osidavid1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About