@odogwuigc: #fyp #foryoupage #food #relatable #enjoyment

ODOGWUIGC
ODOGWUIGC
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 17 August 2026 05:35:04 GMT
5106
461
40
30

Music

Download

Comments

chikeziechidieber2
chidi :
baba we won download this
2026-08-19 05:19:10
0
obitrust84
Obitrust TDaddi :
As someone who hardly eat outside, i don't joke with my kitchen. I cook less than 3 types of soup, egg sauce, red and vegetable stews with fresh tomatoes only, no sachet tomatoes, porridge beans, enough fried chicken and beef. My freezer can attest to this. Single life sweet shaa😆🙏🙏
2026-08-17 18:27:24
5
cheedoz.media
Cheedoz Media :
Can never be me 😂 My girlfriends dem dey complain say I dey always put myself first
2026-08-17 17:59:58
2
mrwizzy003
MR W Í Ź Ž Ŷ ☦️ :
Omo this your talk make sense
2026-08-17 06:31:41
3
cookeylion2
Cookey lion :
Choplife tell them oooo 😂
2026-08-17 07:32:06
1
tunes_mrproducer
Nd Tunes :
Dem no dy tell person..
2026-08-17 15:53:45
0
earlykickoff750
EARLYkickoff⚽️ :
Senior Abeg I wan learn this ur business can I dm you privately sir 🙏
2026-08-17 21:40:00
0
cheyann54
cheyann54 :
if I comot the least I dey spend na 30k ooo that once in a month na shut down nobody say make you no guard but that money u go die leave am 😹😹😹😹
2026-08-17 12:33:05
0
kingsleyog22
kingsleyog22 :
Omo , I de chop chicken everyday, as a man you should love yourself
2026-08-17 14:13:21
0
blessed9boy
B L E S S E D 🚀 🏖️🤠 :
No wonder dem de call me biggie 😂 cus wetin I shaa de chop God abeg 😂
2026-08-18 07:39:03
0
ike_2chukwu
ikechukwu :
God bless you my brother
2026-08-17 15:08:58
0
jfff79
UCHECHUKWU :
Guy I dey chop well well
2026-08-17 16:16:03
0
ifeanyichukwu_pantomath
Pantomath💲💸 :
Abeg someone should list better healthy food for me. Something I go use 30 minutes de think
2026-08-17 20:02:36
1
jaytronicsltd
Jay Tronics :
aswrrr I be think sey I dey do u😂
2026-08-18 05:49:47
0
igwe2021
🧿ALUSI EGO 👹🧜🏻🐍🧚🏻 :
I can't be stingy to myself ❌NEVER❌
2026-08-17 17:58:11
0
mimisolo05
mimisolo05 :
No be lie oh I Dey enjoy myself oh if money enter my hand I don they arrange stuffs oh
2026-08-17 13:52:45
0
delatopgloballimi1
delatopgloballimited :
I swear I Dey eat
2026-08-17 12:37:31
0
bozzii42
@Bozzii :
tell them
2026-08-17 10:26:20
0
ingod_wetrust_1
•🏄 :
Chose yourself First ❤️
2026-08-17 06:55:29
0
4tune570
𝕱𝖔𝖗𝖙𝖚𝖓𝖊🪐 :
2nd to comment
2026-08-17 06:09:33
1
idris_mil
idris_mil :
Some of them never eat parfait before but them de buy for women because women don whine dem say na for girls only 😂😂💔💔
2026-08-19 01:56:01
0
qawarlord0
Warlord :
i no dey use Good food play taa who be woman wey i no go first feed the body' that makes the money.
2026-08-18 18:57:15
0
kingmenodskitchen
King Menod 👑 🪶 :
😂😂😂
2026-08-17 15:26:13
1
To see more videos from user @odogwuigc, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About