Is there nowhere to read this book I want to start from the beginning 😭
2026-08-17 15:32:07
209
Ugegbe Oyibo ✨ :
Dem never reach home ???
I started reading this in junior secondary school now I’m done with university and married with 2 kids and dem never reach home ?
Do they need transport to go home ?
2026-08-17 12:59:42
293
princess 🩷🤍🌺 :
apart from buying this book there's no way I can read this book online
2026-08-17 07:00:48
51
WINDECK :
Just finished reading the end game yesterday,omo this book is so goated 🥰
2026-08-17 19:24:47
15
whixzdom :
Wait o na now u Dey drop 13 since then ????
2026-08-17 11:10:39
35
Joyce Lyn :
Wait she still never reach house 🥺na so the house far reach
2026-08-17 15:47:23
27
pretty🌹🦋Okwagbe🥰Girl 🥀💐 :
Wetin Ona Dey wait for before Ona reach home?? I don get 9 years pikin and Ona still Dey road since 😂
2026-08-17 14:40:30
15
real_second_daughter :
Ahhh I finally found you, u finished all my lunch money in secondary 😩
2026-08-17 08:25:16
9
Nikki Be✨💎 :
At this point let’s donate money so they can eventually go home, I don tire😂😂😂
2026-08-17 16:04:38
5
ADA ORLU❤️💙 :
She never reach home
2026-08-17 12:24:59
5
CHIZZY FASHION WORLD 🌍 :
You never take the girl home
2026-08-17 08:30:02
5
Theloveofyourlife😌💗💗 :
this book never finish?
2026-08-17 14:22:56
7
Soma’s Closet :
No be Sharon be this?
2026-08-17 14:33:44
6
NEDDIE🐾 :
Wait she never reach house since my Jss2 wey I do trade by barter for this novel...omo I dey graduate next yr 😭
2026-08-17 16:03:50
6
Koko🫦 :
Dem never reach home? Since my JSS2, I graduated university 3 years ago o
2026-08-17 14:20:29
6
S🎀u🧜m💍m💎e💊r :
Omor after how many years u kept me waiting for dis novel 😏😂finally
2026-08-17 10:53:02
6
tabiNliving💕 :
omo this book make me tiff 200 for my mama bible 😂😂 just to buy am
2026-08-17 22:56:03
1
To see more videos from user @naniboi_eze, please go to the Tikwm
homepage.