@______evans: #goviral #oldschool #foryou #tiktok #relatable

EVANS🖤
EVANS🖤
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 17 August 2026 07:37:46 GMT
50044
6708
82
322

Music

Download

Comments

chizzy36762
Chizzy😍😍 :
And I use God brag🥹🥹
2026-08-17 10:55:32
30
olynwa39
>>💕🥺bubu💕💐 :
E be like say that man get favourites oo cus wetin be this naa 😩😟💔😭
2026-08-17 21:38:05
8
chidiebele2
PROmiseCHUKWUneke🫆 :
na so I cry for public today even this night water never finish for my eyes . And my heart is fucking heavy
2026-08-26 19:35:17
11
princess_8351
FAITH ALIGNED 🧘‍♀️ :
Make una allow God rest small 😹😹
2026-09-14 21:51:39
2
favy95
Favy 🫶💗🥰💞 :
God Abeg 🙏 Come rescue Your Daughter 🤲🙏🤲
2026-08-17 10:12:03
9
ghostedgoddess8
ghostedgoddess8 :
Life is funny bro, na so so wonders we Dey see
2026-09-07 12:40:21
1
joowoo20
son of ikanga :
God no go shame us 🤲🏻🤲🏻🥃
2026-08-17 09:56:03
5
exclusivemrme1
Mr.me :
If I can have a one on one conversation with him …I have a lot to say. I can’t take it anymore💔💔💔🥹🥹🥹
2026-09-25 18:47:22
0
favyoma8
O༯ :
Every 5mins I deh shout God abeg
2026-08-18 19:24:42
2
yes_am_esty
💎 𝒜𝓂𝓎 🎀 :
I don cry tire this evening 😭 God abeg na
2026-09-26 19:43:27
2
tinamark30
Nwanyi mma :
like am literally tired, why is my own always different
2026-08-17 14:23:46
3
jowo206
JOWO💫 :
e worry mind ah swear 🥹🥹
2026-08-17 19:30:10
1
officialzuma75
OFFICIAL ZUMA LOWKEY❤️🦅♉️♉️ :
Me last week …as i kneel down , na once I burst cry …Wetin i never pray 😭😭
2026-09-30 07:06:31
2
omalicha2320
Omalicha 💜💜💜 :
Na so I Dey sit Dey reason my life every morning during prayer
2026-09-03 20:30:07
1
bebe.young.30
El-Roi 🙇🏽‍♀️❤️ :
Na only God a beg dey come out of my mouth with tears 🙏🤲🏽
2026-09-24 00:40:40
1
vivian_xo13
vivian🌸🎀 :
And I don’t tell everybody say God no Dey disappoint o😩
2026-09-20 06:12:19
1
anambrahairstylists
Slaywithfavy 💞 :
My own na to cry cuz I don’t know to pray about again 😭😭
2026-09-12 23:28:47
1
agozie_29
️ᴀɢᴏᴢɪᴇ® :
Wetin I never pray🤧
2026-09-27 10:32:37
1
nweze76
ñwézé🦅 :
I just followed you i need video am tried of everything 😳
2026-08-17 21:10:42
1
mrelody3
PEACE ☮️ :
Sometime I just become silent
2026-08-17 21:47:55
1
thickmira4
💕Mila😋 :
me just sit-down for bed hold bible dy look my phone and speechless God abeg when my lips are dry for word's or prayer biko listen to my heart I don tired 😭😩
2026-09-10 04:46:02
1
424vicky
Vicky🤍 :
please what is the name of this song 🎵
2026-08-19 21:37:24
1
kinggentlex
🖤𝗞𝗜𝗡𝗚 𝗚𝗘𝗡𝗧𝗟𝗘𝗫™ 🖤 :
waiting I follow God talk yesterday from 12 midnight to 2 hope he go do am 💔😭
2026-09-28 06:59:37
0
nelomerit
HEART ♊️♊️ 💙 OF GOLD 🥰♊️ :
I'm tried 😪 😔 💔
2026-10-03 14:38:37
0
sabastiane3
Sabastine 🌹♦️ :
omo 😩😩
2026-08-17 10:43:25
0
To see more videos from user @______evans, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About