@textile.ville.lux: Na only me Dey experience this for Benin 💃💃💃💃

TEXTILEVILLE boutique in Benin
TEXTILEVILLE boutique in Benin
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 17 August 2026 11:17:41 GMT
132972
6554
987
476

Music

Download

Comments

michaeldre00
Michael2Shur :
Traders no get association? Them suppose don run go complain for govt house
2026-08-18 14:27:01
2
pallmallcity
Mr Morningstar :
1 polo 25k you Dey expect to see me ?
2026-08-18 16:25:52
446
ronan_367
James Morrison :
china don open people eye. polo of 2 dollar na 35k una dey sell am.
2026-08-18 16:31:33
238
deinmashort
Deinma :
So I work 9-5 and earn 50k a month, inside that 50k I go save for health, food, rent, family billing, friend/love once billing etc… And you expect me to buy luxury polo for 25k out of my 50k 😢😢😢😢😢
2026-08-18 21:46:22
96
mhavelux16
Mhavelux_gatstalks :
Yahoo dn end.
2026-08-18 12:06:37
889
kinnrazzy
kinnrazzy :
We done switch vendor no vex 😁😂
2026-08-19 07:12:19
53
brianbright09
💫brian 💫 :
make una reduce Una price , 1 baggy jeans 45k
2026-08-18 15:50:45
82
dennispresley123
dennispresley123 :
Clothes weyn una go buy 5k una go wan sell am 30k😂😂 abeg oh
2026-08-19 07:04:48
105
samseen__
Samseen :
Na Temu una go fight oh😂😂 since I discovered them, I no dey too buy things for bouquet again
2026-08-18 16:11:36
81
claudterrytv247
Claud Terry🧿 :
Babe no vex, we dey try guide our belle first, na who dey alive dey wear cloth 🥺
2026-08-18 17:09:46
6
dj_slim4
DJ SLIM ❤️ :
Polo 30k how una wan take see us…
2026-08-19 06:22:59
58
frank.omo8
Frank Omo J :
The people wey dey sell clothes many pass the buyers
2026-08-18 12:16:19
96
believenati0n
Believe Nation ⛈️ :
Abeg you go wear them ohh
2026-08-19 11:58:44
1
lemon_21r
￴ :
Reduce your price
2026-08-19 07:28:02
1
justnathaniel70
Ozy :
Yahoo is gone
2026-08-18 21:40:37
3
_sasha_speed
Sasha speed 1 :
una clothes too cost and nah money for food people dey find😂😂
2026-08-18 20:01:54
18
booooo4455
booooooo :
how much is that black sweatshirt i want it
2026-08-17 19:07:52
7
fridayfdm1
ogamarshalfdm :
waiting do 7k for polo
2026-08-18 19:40:31
5
they_hate_taiwan
Taiiwan currency🫩 :
we done day buy for wholesale price 5 for 30k 😒😂
2026-08-18 19:46:47
12
jezlove_dghie
Jezlove Dghie❤️❤️ :
una update don cast 😂😂 nah china I dey go buy clothes now 😂
2026-08-18 23:48:15
11
tg.ref.aircon
TG Ref & Air-con :
Why you go sale jeans 45k
2026-08-18 19:02:17
10
razmash1
Razmash :
Switch to frozen food
2026-08-18 19:01:27
23
paragon57597
Paragon 🤔 :
EFCC is after boys
2026-08-18 17:05:50
8
To see more videos from user @textile.ville.lux, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About