@softc17: omoh those girls ennnh 🤔🙆‍♂️

soft Dc ~
soft Dc ~
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 17 August 2026 11:28:33 GMT
74569
11643
150
2931

Music

Download

Comments

niel_whyte6
WHYTE :
Na that six month I dey break up so she no go suffer
2026-08-18 11:08:41
2
kidbaby21
ꨄ𝐈𝐟𝐞𝐡ꨄ😽💞 :
Person wey I date for 1 year anytime he have I understand when he don’t have I still understand not knowing he have another serious girl lol 🙂💔
2026-08-18 13:10:26
3
keefah05
ꨄ︎𝓴𝓮𝓮𝓯𝓪𝓱ᰔ🧕🏻💕! :
Hope he no go choose another woman over me when he has bounce back ehhh ??
2026-08-18 10:07:16
32
depressedsoul8
🌴richkind🌴🚫😔 :
u go hardly see girl way go do am
2026-08-18 09:39:42
4
iyanuoluwa237
IYANUOLUWA ❤️🌈 :
6month sef small most of us don Dey turn to old taker 😒
2026-08-17 15:14:12
78
mondatiym5p
Monday to the world 🌎 :
they no go fit ooo😁😁😁😁
2026-08-18 09:46:47
2
chineyegift982
Chineye Gift :
it depends on how u treated her when u had the money
2026-08-17 15:54:31
45
yk19702
Olayinka :
Never bro just pray make you no go broke Omo I Dey face am
2026-08-17 16:33:23
8
mummygurl222
🕉️ LONELY GURL💔 😤 :
I stay for whole year but he's ungrateful and still break my heart 💔 wicked soul 😔
2026-08-17 19:54:19
17
middlewealth207
M🥰a❤️r💕t😍y :
Na my five years be this
2026-08-17 17:10:39
12
tty_813
𝑻𝒖𝒓𝒕𝒍𝒆 🐢🧞‍♂️ :
Them go leave oo
2026-08-17 23:54:20
1
ifeh1626
❤️‍🩹💕ifeh💎💍 :
I stayed and still help at his lowest😩🥹I prayed he bounce back and never go broke again 🤲😭
2026-08-17 18:59:45
10
verifiedsaddit
íshølæ :
6 month small ooo my broke stay don dey go 2yrs now 😭😔
2026-08-18 06:01:59
6
picksman0
Bobby billions 🌻 :
Just one week now my babe don Dey show me Pepe 🤦‍♂️
2026-08-17 19:47:14
1
aliyah78083
..... leeyah꧁💓💝🥹 :
omoh 💔😫
2026-08-17 21:31:14
3
lavish0038
LAVISH :
Omoh am proud of my bby oo,8 months now I Dey my lowest,she still stand by me
2026-08-17 18:53:15
4
california_12
MR CALIFORNIA 🥷 :
Nobody fit stay 😂😂
2026-08-18 03:50:15
1
adio__0
Big Focus❤️✝️ :
use me as examples first 😁 but thank god I no get girlfriend 😂😂😂
2026-08-17 21:18:01
3
wtf_pepe
𝓔𝓜𝓜𝓐𝓝𝓤𝓔𝓛 🎭 :
I no go pray mk the girl dey with me for that 6 months sef 😔
2026-08-17 17:56:26
4
To see more videos from user @softc17, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About