Once I reach there I go use my money buy another one
2026-08-20 14:33:03
4
Kelvin Kizzy💊 :
𝗽𝗹𝘀 𝘄𝗵𝗲𝗿𝗲 𝗰𝗮𝗻 𝗶 𝗱𝗼𝘄𝗻𝗹𝗼𝗮𝗱 𝗧𝗶𝗸𝗧𝗼𝗸
2026-08-20 11:10:22
7
𝓡𝓮𝓳𝓸𝓲𝓬𝓮💜 :
na Shadowbanned carry me come here
2026-08-19 06:35:37
5
Emmanuel 💔 :
if Satan wan involve for the heartbreak e go come be the shop wey una dey buy credit 😂
2026-08-17 12:47:51
562
🎉 :
Abi make them send you MTN CARD MAKE YOU GO BUY GLO 😂😂
2026-08-18 16:41:13
73
𝓟𝓐𝓘𝓓🏦🛍️ :
U self still smile nah
2026-08-17 14:38:16
152
🦋Praise❤️🩹🌹. :
My mum will send you to buy something and if the price is higher than her expectation ,she will be like infact return it I don't need it, nd bring back my money .
2026-08-20 14:53:07
2
𝕹𝖎𝖌𝖍𝖙𝖒𝖆𝖗𝖊 :
Why dem no put am for waterproof, go back to collect waterproof now 😂
2026-08-17 12:46:03
74
ADUNNI♥️ :
shadow banned people where Una dey? 😂😂
2026-08-18 10:14:27
9
DaisyDreams 🎀 :
Them don slap you in front of your crush before where you carry hot pot
2026-08-18 10:25:19
24
كبيرة🪖🎀 :
Make the bread seller con talk say she no fit collect ham back
you go cry wetin no good 🤦🏻😂😭
2026-08-17 19:50:26
17
Akintayo👿 :
After I don spend the 30 naira 😭😹
2026-08-18 05:20:55
6
Godswill091 :
bread better
U don buy something make dey give you 2 extra , make u chop the extra for road reaching house mumsi say return am, na that Time u go remember your savings😅🤣
2026-08-17 16:38:49
7
Jessy-bea🥰🌹 :
Omo I run leave the egusi that day oooo say the egusi too small make I return am 🤦🏼♀️🤦🏼♀️🤦🏼♀️🤦🏼♀️
2026-08-18 18:19:12
5
To see more videos from user @jor.dan.04, please go to the Tikwm
homepage.