the last part he was like "leave me leave me leave meeeeee"😂😂
2026-08-18 09:51:08
0
Chiamaka_Lewanya :
Make no body touch me again 😂
2026-08-18 11:49:26
0
Nathan & mom 🩺 💉 💊 :
oh thinking about mine next month like this 🤣🤣🤣🤣🤣
2026-08-18 10:38:15
0
selinagold :
na my son be dis Jesus 😁😁😁😁🤣🤣ur own gre wear cap sef🤣
2026-08-18 11:10:33
0
Ella’s fitness empire 237 :
😂😂😂 na really at your own risk
2026-08-18 07:06:06
1
Daniel blues crypto :
Zubby Michael come out of dat body 😂😂
2026-08-18 07:56:38
132
C💞H💖I💗O💕M❣️A :
why him dey do like our president 🤣
2026-08-18 06:56:08
71
HELEN :
I like as the mother leave the whole thing for him papa 😁😁😁😁😁
2026-08-18 05:56:41
290
Only one Nazzyhairs in Onitsha :
Una Dey make this boy get anger issue ooo😂😂😂😂😂😂. Na by force to wear glasses?
2026-08-18 08:00:03
46
Lady p international 🌟 :
u can manage this one please leave him alone na....🤣🤣🤣.....
2026-08-18 09:27:24
30
Luchi 🚀 :
who is the fada among the 2😂
2026-08-18 01:21:44
15
CHEERY🍇🍏💍💞 :
King is tierd of everything happening in Nigeria 😂😂🇳🇬
2026-08-18 08:56:36
8
Asa pawpaw :
I don snap him,😂😂😂😂😂
2026-08-18 07:53:40
55
PBabyfirst :
The way this cute baby removed the eye glass dey make me laugh
To him it was like: what the hell is happening here, see as everywhere just dark as daddy put this eye glass abeg make i remove ha see road abeg 🤣🤣🤣🤣
2026-08-18 12:07:08
6
N C Julise :
Nwata anayo eze 😂😂
2026-08-18 12:44:19
5
iam_Lisa💘😽❤️ :
Na una no dey fast 😂
2026-08-18 10:16:59
7
SeamsSoChristian :
3 of them look like triplets
2026-08-18 08:17:58
6
Opaola shukurat Omobola :
Alhaji try na 😂😂😂at least he give different styles of his choice🥰😂
2026-08-18 11:34:46
0
Winifred🌹🌻✨💕❤️❣️ :
No be small thing ooh 😂 una dey stress chief 😹
2026-08-18 10:25:34
2
baby🇦🇬💗💌🙈 :
he be like come o una no dey fear?😂😂💔
2026-08-18 06:34:58
1
To see more videos from user @enzoswag2, please go to the Tikwm
homepage.