@.eliana521: POWDER OF LOVE ❤️🩷💚🎉🌷🥰💋🌹💕🫣🥰🥂

Baby Eliana & Mum
Baby Eliana & Mum
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 17 August 2026 12:34:12 GMT
157811
20342
1354
491

Music

Download

Comments

oluebubeezeema
pre✨shie 🥰 bu🤩bu💜💜 :
omor make I no talk too much congrats 🎉
2026-09-26 05:53:59
1
user1814517614549
simple Ella 🌠 :
try get patient e get why
2026-09-25 11:49:59
1
anitawisdom701
PrettyKendra♥️❤️🌹 :
How una take dey know the right partner to suffer with?
2026-08-18 14:46:15
241
itz.mary.b
It'z MARY B :
how una take dey know the right person to suffer with biko
2026-08-17 19:49:31
141
femaleking108
female King 👑👑👑 :
and me and 99 others are still looking for already made 🙈🤣🙈
2026-08-18 08:29:40
128
chidinmamaryjane4
beauty :
god did 🥰🫣
2026-09-25 08:54:13
0
gtbarena
GTB ARENA :
People that watch to the end them later survive? 😎
2026-08-20 06:57:26
51
marvynwa66
🥰MarvyHairs💫💓. :
make I go find one boy suffer with am
2026-08-18 11:05:49
9
officialprophetessifeoma
Prophetess ifeoma :
this is called true love 💓💓💓💓
2026-08-17 21:58:58
87
okwuchukwu.rita
Okwuchukwu Rita :
if I leave this my guy make I bend
2026-08-17 18:09:57
15
excelogbonna
Excel✍️ :
Abeg which yr una start ?
2026-08-18 09:59:03
18
goddessreal0
Cream vendor in Onitsha :
Any poor guy available I wan follow you suffer 😫😁
2026-08-18 17:09:20
11
esthergold100
esthergold100 :
how una take dey know the right person to suffer with
2026-08-18 09:56:07
12
princessthomas177
christianathomas77 :
Abeg how many times Una breakup 😁before Una reach this level…. Omo this is beautiful
2026-08-18 09:57:54
6
cakevendorinagbor2
cakevendorinagbor2 :
The baby too fine
2026-08-18 15:37:08
19
callmeella020
🎀Emma✨🦋Nuella🧜💕 :
Hw una take dey know the right partner to suffer with because me I have never been lucky 😭😭
2026-08-20 10:16:33
7
chi.baby6968
chi baby :
am very happy for you bro because you keep the promise some guys we use the girl to wait for the right person that why some girls refuse to suffer with a any guy nowadays
2026-08-17 19:15:36
20
prettyrejoice254
pretty rejoice❤️ :
abeg when 39 years old man wey dey stay face me i face u house, say make u suffer with am say e go better, wetin e mean?
2026-08-18 10:18:02
7
officialaku_julie21
officialaku_julie21 :
To find this kind man is hard now oo
2026-08-17 20:33:20
5
surepresh11
Surepresh🥰💋💞 :
Abeg who Dey suffer make we start our own
2026-08-18 12:12:44
5
mimipeters20
Ada Abatete 🦋💖 :
dey use me do foundation and use another do finishing work 😂😂😂 Las Las make everyone build themselves first
2026-08-18 08:58:44
5
rosesylvester34
The chi💗 :
Tochukwu, abeg come let's start afresh ooo na my mama say make I leave you that time and focus ooo, even up till now I never still make the money oo
2026-08-18 08:38:10
5
itz.finexst
ITZ FINEXST :
I wish you both a happy family
2026-08-18 22:33:17
1
sprky.fra4
spärky fēra :
Awwn God when oo. Congratulations to you both ma is all God. I tap from una blessings oo and I claim it
2026-08-18 21:54:11
0
rose.gold4288
Rose Gold ✂✂ :
omo make i no go calm down for wrong person ooo in Jesus name Amen 😊 Congratulations 🎊 oo
2026-08-18 22:20:30
1
To see more videos from user @.eliana521, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About