E no go funny if you end up like Kingtblak because you don’t look good like someone that’s making good money from acting
2026-08-17 20:43:23
168
uzoma abel :
pato abeg help me warn yaya toure,make he no dey waste my time
2026-08-19 21:47:40
12
Black Ninja Africa :
For all of u saying “money no Dey industry” I laugh u guys , Pato is a very good friend of mine so I know him wella if na money he grab but choose to leave a local life , I have always try to make him live an upgraded life but he will always tell me he is born this way and ain’t changing for anybody , so I let him be but he is a good soul u will love to be with Ezigbo nwafor
2026-09-03 09:07:33
0
young destiny :
he no sabi nack he too slow
2026-08-18 22:24:35
156
Jupiter :
wetin dey do my fyp 😁 boss man you no go work today
2026-09-03 19:33:33
0
King Joefro :
No bi that guy Adey see for that side be this ?✍🏾🧐🤨
2026-08-19 16:18:04
49
Ofu_nwa :
Where I fit download this guy videos abeggggg 💁🏾♂️
2026-08-19 11:34:14
21
Nice 10 :
MY BIG Friend 🤝
2026-09-03 14:34:04
0
Flex nation 💯💕 :
Boss of all bosses 🙌
2026-08-18 22:17:14
47
Theddeus :
A billion views from the platform itself, but zero views from your TikTok account... The tally is zero 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-08-17 15:00:55
42
Mårvêl_𝑡ℎê_𝑏ø𝑦 🪖🖤🧃 :
𝑀𝑦 𝑚𝑒𝑛𝑡𝑜𝑟 😂
2026-09-04 05:39:22
1
EMMANUEL _KlNGS FURNITURES 🪑 :
You no go work today 😂😂
2026-08-27 20:49:50
10
Gigi🎀🎀🎀 :
U look familiar 😏
2026-08-19 18:47:58
17
Blessed Interiors 🖼️🌃🌆 :
am yaya toure 😂😂
2026-08-19 16:22:42
6
>HARMLESS 🇨🇦 :
pato abeg help me talk to football legend 😏
2026-08-19 23:27:50
5
Izutex :
This face is familiar, why do I feel like I know you bro, who goes you
2026-08-19 16:59:01
7
CHUKWUEBUKA BETHEL EZENWA :
God of war
2026-08-17 22:58:04
24
BIGGEST MArC :
OG I NO BELIEVE SAY I GO SEE YOU FOR TIKTOK ONE DAY 😂
2026-08-20 14:17:47
7
Yung tsharp :
Pato agu NNA..., guy I always enjoy ur videos. baba connect me for work nah. I gather Wella both strength and tools
2026-08-19 06:58:48
8
Me dre dtf :
As I sabi this guy shey my life never spoil so
2026-08-19 16:35:42
5
uchenna :
pato the kpekus destroyer 💯💪🦾
2026-08-19 08:08:51
5
Courtney :
So money no dey this thing?
2026-08-18 17:21:20
7
To see more videos from user @pato_xxx, please go to the Tikwm
homepage.