Anytime way una just fall in love una go bigin talk anyhow 😏😂
2026-08-17 15:47:35
2326
Sophia Lawrence :
Tell them again 🤣🤣🤣🤣🤣 the wisest dangerous baker I know
2026-08-18 11:12:57
1296
mâyà 🤎🤎 :
even when he is still communicating, gifting and secretly seeing someone he claims is his ex??
2026-10-09 09:28:33
0
Pretty 🦋🌸 :
You fit give am peace make the man no still do anything for you
2026-08-17 20:08:30
572
🌸𝓜𝓘𝓡𝓐𝓑𝓔𝓛✨🌈 :
Wetin him wan use peace do when I Dey
2026-08-17 16:05:14
402
Heritage 🐚 :
Be like you don fall In love 😏
2026-08-17 16:09:07
988
Gold fc❤️🦅 :
Peace and respect that is what men went 🥹🥹
2026-08-17 15:37:19
335
precious_hairsense🇳🇬🇺🇸🎀 :
Define what men call peace ?
2026-08-18 20:35:59
81
UDEME JOY ROYAL HOME☔ :
na me you dey talk to
2026-10-08 13:45:39
0
M🫧 :
Peace means wen you take there bullshit 📌
2026-08-18 14:12:05
80
Ewomazino 🥹🌴❤️🩹❤️❄️☂️🍩 :
Once u fall inlove na so so advice go fill your mouth
2026-08-17 16:15:26
122
𝑳𝒆𝒌𝒊▪️ :
since wey I ugly I never rest😭😹
2026-08-17 15:46:59
137
prettyemie4 :
Who talk this word
2026-08-18 11:17:09
22
SHE’S TESSA🇸🇹💕💓❤️🥰 :
But sometimes u give them peace ad they treat u like trash 🥹🥹
2026-08-19 04:36:32
6
Joy darling💋💋🧚🏻♀️ :
Always defending Adam
2026-08-18 16:12:31
1
O 🫧 :
U fit still de give peace of my may dem think say you be mumu o
2026-08-19 06:00:33
8
Angel❤️ :
I go change
2026-08-17 16:52:09
6
Ex😪 girlfriend 💔😫💦 :
Shadow banned people where una dey
2026-08-18 11:54:53
5
sweetkimani0 :
They are not going through anything Nne
2026-08-17 17:25:32
42
Love 💕 :
B4 B4 I be comment reader but now I Dey comment everywhere 😩💔😂
2026-08-19 20:58:58
6
Nancy Uka 🌹💓🥀🥀 :
the man wey I give peace and respect still leave me go marry the one wey dey fight am everyday men no really like calm women so I disagree with you on this one 👍😏
2026-08-18 17:09:11
12
ERICK💥 :
Na today you talk better thing 😅
2026-08-18 07:35:58
21
Bêñéfît🌹 :
i need a boyfriend anyone interested
2026-08-17 16:14:52
34
🥀 :
Abeg TikTok na cdt be robot 😂
2026-08-18 15:22:34
6
To see more videos from user @candydteddy_, please go to the Tikwm
homepage.