@zinoblaq_110:

abdulrosheed!!!
abdulrosheed!!!
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 17 August 2026 16:11:14 GMT
117394
22746
247
4619

Music

Download

Comments

_justellah
Ellah💞 :
if my babe talk one, i go talk 100
2026-08-18 23:19:50
1
babygirlmhi6
Dara🌹🫂🫂 :
I’m shadow banned and you
2026-08-18 12:40:17
6
ayo.mide6808
Ayo mide :
Me wey no get respect 😂
2026-08-18 21:49:39
1
ti__fe08
. :
Me way I dey quick vex and my mouth no good 😹😭 and I dey quick loose feelings 😔
2026-08-18 12:43:05
257
iamkenny020
RN IN VIEW❤️👩🏼‍⚕️ :
Any small red flag I don run 🏃‍♀️
2026-08-18 21:52:13
2
praiz_moet
Chandon🩵 :
I want to be in love again but i Dey fear 😤 the last one nearly land me for early grave
2026-08-18 15:56:12
39
aleeyah_9
Aleeyah.S🙂‍↔️❤️ :
You stole the caption from me😭😂
2026-08-17 23:35:07
102
preshy955
Preshy🦋 :
I go just poison the boy 😁
2026-08-18 13:46:54
26
toke_artistrystudio
𝐎𝐡,𝐦𝐲ꨄ𝐝𝐞𝐬𝐢𝐫𝐞💕🍒⭐️ :
I wonder wetin my ex, ex gf see wey no wan make her leave then na once me I leave sha Gfb😂
2026-08-17 18:29:00
18
ceectreat.ng
CeecTreat |Zobo vendor Ibadan :
I Dey always fra🙂‍↔️
2026-08-18 15:03:24
7
oyinkan9831
serah💕 :
Me wey get bad mouth and anger issues 😂😂
2026-08-18 11:45:27
6
oluwatofunmi703
OLUWATOFUNMI ❤️‍🩹❤️‍🩹❤️‍🩹 :
I no don give person mama clap
2026-08-18 21:22:43
1
iremidexxxx0
꧁Mide🖇️🍭🔐❤️༆ꨄ :
Aswear
2026-08-18 11:16:48
1
riigirl20
riigirl20 :
Relationship people and explanation 5&6😂
2026-08-18 21:27:14
1
thickbbaby6
thickbbaby6 :
Make I Dey explain y i Dey online 2:00😂😂
2026-08-18 11:15:14
2
omo_mummy79
A FOR AJOKE 🥹❤️🚀 :
Me wey get anger issue
2026-08-17 18:11:40
1
zpbby00
🍒♥️ OLA🍒🔐🎀 💍 :
Me wey dey craze pass mu age 😂😂
2026-08-17 17:14:56
3
heartbroken.girl49
Heartbroken soul 💔💔 :
No wonder I still Dey single 💔😩😂
2026-08-18 06:18:30
1
To see more videos from user @zinoblaq_110, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About