my boss how can we start when money to find money no dey😏
2026-10-06 12:57:26
0
Eridoski 👑 :
do video finish make you come down from person car😁
dey give person unnecessary pressure
e come be like say person no dey hustle 🥹
2026-08-17 16:27:41
1155
BILLY 🖤🐍🪞 :
Wuna go just Dey motivate people online and nobody Dey talk of how to make the money. Everyday “go make money, go make money” how wuna take Dey make the money nobody Dey talk
2026-08-18 04:25:39
16
VICTOR :
If I thief na you cause am😂💔
2026-08-17 16:26:03
680
Seo-jeong :
Dem de wait for you mk you come down guy
2026-08-18 08:26:33
341
chidubem4 :
lol its personal now
2026-10-06 19:20:00
0
Bigh_ZïØÑ_ 🖤 :
You show me way to make money I no go do am boss
2026-08-18 09:16:11
18
TEGA :
Make this your money soo clean ooo if he nor clean bro Abeg nor pressure me
2026-08-18 13:34:45
19
TrustGod :
I go make am and I go come back to this your post 😅
2026-08-17 16:32:53
45
D. :
This guy don ruin my 20s😭😂
2026-08-17 17:15:05
104
_Ygc :
Can you teach me how to!
2026-08-18 11:25:23
27
pretty 🤬💕🩷 :
I don the go na 😭😂😹
2026-08-18 14:15:35
14
K-A-M-S-I :
Bro a lot of us are really trying. But 🥹🥹🥹😭😭😭😭😭😭😭😭
2026-08-18 17:41:17
5
UZSY 🐝🖤 :
Yes sir
2026-08-17 16:46:01
17
💰💭 :
😂😂😂 na Geh u go soon become
2026-08-17 16:19:42
17
~💨BIGH SHÃÑKy🧃👨🦯 :
Believe so high i no say I most mk am
2026-08-18 06:57:10
13
Black🦋bea :
U Dey disturb me in a good way 😂
2026-08-17 16:40:20
12
ddmshot :
Me regretting y I no start am during Covid 19 😩😩 ifykyk
2026-08-18 10:35:13
45
. :
I don hear you, calm down
2026-08-17 22:54:33
8
𝔇𝔜𝔑🎭 :
Where the money
2026-08-18 18:16:57
13
💐🍃 :
Can you teach me how to ?
2026-08-18 03:43:09
11
henrydoll01 💟🫥💟 :
Wow love when you talk about what you have become already ❤️❤️
2026-08-17 16:21:40
5
To see more videos from user @odiacleverlyy, please go to the Tikwm
homepage.