1. If we Dey date and you no fit clear my shopping I’m breaking up with you clock it. 2.like tiger grr grr hahaha. 3.u…u….up and fuckful. 4.talking stage of 3 days no Dey tell me make i pay for your me I wan do my nails too my hair Dey rough eeh pay for your my nails. 5.which wan be what do you like about me you no see wetin Dey Dey your back which wan be what do you like about me. 6.i see one woman her daughter Dey waka she Dey hide her daughter for me mama na you I want no be your daughter I want. 7. Eeh get as life go Dey sweet you reach then god go just send one Igbo light skin girl make he spoil your life. Complete the rest abeg
2026-09-10 23:29:33
6
lom4you :
make I go find Auraaaa
2026-08-18 04:53:58
21
heisdbl :
Like tiger grrr grrrr
2026-08-18 09:12:05
15
pinky💕 :
Mama na you I want oh 😂😂😂
2026-08-31 09:48:37
12
young x :
Who noticed he’s actually acting like juice wrld? look at his nail color and hand tattoos
2026-10-04 12:17:33
2
J_A_S_O_N🦅🦅 :
uzama reposted
2026-08-29 22:25:33
14
baddie 🫰💅 :
go back 😂😂😂😂😂😂
2026-09-26 20:48:12
3
Opeyemi 7G😁❤️🧘 :
mama nah u i want oo 😂😂
2026-09-15 13:01:40
2
Olafresh from Ohio😈 :
Na werey 😂😂😂
2026-09-01 20:39:00
6
MILA 🤍 :
Uzama😂
2026-10-06 13:09:14
0
TEN TEN :
2026-08-20 07:45:27
2
A&W :
Clock it
2026-09-10 10:21:08
5
sweet Popi🥳🥳🥳🥳🤩😶🌫️ :
😅😅
2026-08-20 16:48:53
1
Coachy K :
up and f^ckful!"??
2026-09-17 20:29:04
3
Zolan.wxy :
Thus two ejj😂
2026-10-02 12:09:58
1
A&W :
You no see wetin Dey you’re back
2026-09-10 10:22:46
2
Olafresh from Ohio😈 :
😂😂😂😂
2026-09-01 20:38:55
2
user81224670357 :
😩😩😩
2026-10-05 03:25:38
0
💨💸💵 :
🔥🔥🔥
2026-10-05 20:02:54
0
PLUTO Emmah :
🥰🥰🥰
2026-10-05 19:22:13
0
MR. TEGA :
🥰🥰🥰
2026-09-05 10:52:36
0
To see more videos from user @wakandaguy67, please go to the Tikwm
homepage.