I build two house wey pass this one I no put hand for juju God is the greatest
2026-08-19 01:18:47
2
Kiddo West 🚶 :
30m no fit put anyone for this settings , only house owners fit relate 💯
2026-08-17 20:26:45
196
iamawinner000 :
Atleast 50m don down so far
2026-08-17 22:20:10
232
EVIL VENDOR :
Nah interior Dey chop money pass for house, don’t think house done finish, get ready for the interior
2026-08-17 22:45:21
12
Amoo :
🙏Forever grateful 🥲
2026-08-18 14:07:56
26
PUTCALL GENERAL :
But this house small o. Why people no dey build big house again
2026-08-18 02:52:03
14
Fresh b@b¥🤍🩵 :
Everybody must not build house 😎
2026-08-18 16:33:42
1
Michael Brooks :
For land way I buy 5 million?
2026-08-17 23:02:54
31
L̳O̳N̳E̳ ̳S̳O̳L̳D̳I̳E̳R̳ 🪖 :
Where una Dey see better location sir??😭
2026-08-18 01:49:44
16
CROWNED PRINCE :
Na everything be juju?
2026-08-17 22:45:23
4
King Azlad :
na where the juju dey
2026-08-18 12:19:45
1
𝑷𝑹𝑶𝑺𝑷𝑬𝑹,𝑯𝑸 :
lol I hear person say 50 million go do am reach this stage 😂I no fit laugh
2026-08-18 08:18:33
19
Godknows🎚️🎴 :
Sharp update
2026-08-18 08:49:58
1
Landlord🎉🛍️🌈 :
Forever grateful 🥲 🎉🔥
2026-08-18 08:44:11
70
Gentle2IS🏎️ :
Shade seen
2026-08-18 07:16:38
1
MY BOSS🤯💱🇳🇴 :
for here land na 3million above oo 🔥
2026-08-17 22:31:49
12
Emirate Fundz :
Ah swear my, 3rd building collected 45m 🤦♂️I nearly sell my car 🚗 but thank God I completed it without selling anything 🙌❤️I pray God make it easy for everyone the way he make it easy for me at my young age 🙏🙏❤️
2026-08-18 13:51:40
10
Hollar :
Oga no pressure me abeg if my money no reach to build mansion I go but 2bed room flat 😹😹😹😹
2026-08-17 23:56:39
7
wright_dave_silva :
2026-08-18 02:06:21
7
Sancho Winner 💥🇳🇬 :
GOD bless 🙌🏻
2026-08-18 14:34:45
5
Chibueze🍹📸 :
Forever grateful 🥲
2026-08-18 09:09:10
6
To see more videos from user @ogfelix02, please go to the Tikwm
homepage.