Omo if I fail dem go too laugh me and my mama oo🥺🙏🙏God abeg🙏
2026-08-19 01:17:03
2
BIG SEDIQ 🇺🇸🌎 :
my papa family yank my mama well oo
2026-08-18 12:47:04
462
Tolly~girl🥺 :
girls group who is in??
2026-08-19 21:09:54
3
💞Ade😍 :
too risky to repost 😔
2026-08-19 16:47:50
3
__ Adetohun001__ :
Give up keh!🤨
make my papa family
laugh my mama!😔
2026-08-19 14:50:04
2
🧚♀️Śmils 🧚🍑🐾💕 :
Giving up no dey the plan
2026-08-18 05:42:42
276
Just_Me🥹🍒💗💕 :
Give up no dey the plan
2026-08-19 07:28:46
1
deymhilade❤️ :
Give up keh after they said my mum can not take care of us since my dad died 😭😭😔😔
2026-08-18 16:01:26
121
chisombaby 💕💕💕 :
give up keh after the said my mom gave birth to ashawo because we are four girls no boy,my useless father left because my mom didn't give him boys,i can't give up I will prove them wrong that lady's are important too in family
2026-08-19 07:39:12
51
✨🦋ꨄ𝗔𝗬𝗜𝗦𝗛𝗔ꨄ🦋✨ :
Make both family laugh my parents 🥹
2026-08-17 23:13:22
113
stellabeary :
Give up keh : after all the evil 👿 things my papa second wife do to me that makes my dad hates me this much😭😭😭, na only my mama Dey for me oooo: may our mother live long got the our success and so we can put smile 😊 on their face ❤️😤
2026-08-20 07:13:55
13
J̶u̶s̶t̶ ̶a̶ ̶g̶i̶r̶l̶🦋🦅🦅💕 :
Girls group who’s in
2026-08-19 20:31:00
10
Liora💕 :
I swr they go too laugh if I give up or fall
2026-08-18 01:26:32
32
Itz Joyce :
too risky to repost
2026-08-18 21:50:48
5
༺🦋𝕊𝕠𝕞𝕞𝕪ℕ𝕒𝕟𝕔𝕪🦋༻ :
I will never give up 😔🥺
2026-08-18 08:27:00
15
she's feyi 👑🥰❤️ :
I can not give up ooo
cause my papa family no even send us at all 😪😩😭
working so hard to give my mom the good life she deserves 💯💯 that woman too try oo , without her na only God know where for dey now oo 😩😭
2026-08-18 09:17:26
29
ᥫ᭡♡Morenikeji♡ᥫ᭡ :
I no fit give up I die there
2026-08-17 21:59:26
26
D............🎀💝 :
i no fit give up o
2026-08-18 17:00:23
6
ivyluve💜💜 :
girls group who's in
2026-08-19 17:32:35
7
🤡GRACE 🌺 :
My papa go too laugh at me an my mum
2026-08-19 07:22:28
7
Amaka Essentials👙💙💋 :
Omo never oo people wey dey laugh my mother say nah only one she fit born even push my father go marry another wife , him even shift him concentration to the second wife because say she born boy
Omo I go too show them life style , wey be say them go dey wish to born only one
I swear
2026-08-18 17:50:14
10
Favourite gurl🥹 :
never give up my love 😘
2026-08-17 19:25:21
6
. :
Neverrrrrr😔
2026-08-18 10:05:51
2
LUXY 💓 MIRA :
omorrr
frrr those evil ppl
2026-08-19 10:00:03
2
Ms Wendy✨🌸💕 :
Am shadow banned
2026-08-18 09:13:33
5
To see more videos from user @justmide.1, please go to the Tikwm
homepage.