Whoever brought the idea of including this kids needs to be appreciated
2026-08-17 23:40:39
8392
perseverance :
watin you won use the remaining video do alaga??
2026-08-18 11:14:43
2761
diamond_of_tiktok_ :
Make we join hand curse this guy barber 😂
2026-08-20 11:51:29
122
Mo’vicky _stitches :
Omo the wife no go rest again o, you go hear “I dey part of people wey prostrate on your wedding day o” 😂😂 speaking from experience… feels good tho
2026-08-18 06:59:42
2014
ꨄ✪𝐌𝐎𝐑𝐄𝐍𝐈𝐊𝐄𝐉𝐈🫢🥹💞✪ꨄ :
B4 B4 I be comment reader but now I Dey comment everywhere 😂
2026-08-18 07:07:49
712
pixcy delight 💎 :
shadow banned people where una dey 😂😂
2026-08-20 17:00:59
1
I'M SUPERIOR 🌈 :
So now we don't have kids again?
2026-08-20 00:38:33
2
Ibrahim Adunola :
My baby future husband 😂
2026-08-19 16:25:59
1
babysupreme03 :
I am not a robot
2026-08-19 12:08:25
0
Adeyola🌹💫💙💎 :
I was once a comment reader, but now I am the comment writer 😂😂😂
2026-08-20 12:52:03
9
Oma mummy 32❤️💞 :
You see this habit of running to the comment section🤌🏽you have to stop it🤭😊😂😂
2026-08-18 08:53:55
72
AriHairs | Hair Vendor :
This boy dance dey give me joy😂
2026-08-20 09:01:00
39
Jst_efe :
He thinks he’s the groom 😩😩😩. That dance don too much
2026-08-18 13:22:09
61
Ire_mide💐💕 :
B4 B4 I be comment reader but now I Dey comment everywhere 😂
2026-08-19 13:22:42
4
Balikky002 :
round of applause for you
2026-08-18 05:59:13
99
maryolowolagba :
Omo this children vibe 😂 plenty oo,the girl Sabi dance too
2026-08-18 06:19:13
103
Tifebakesandmore :
Same wedding? Omoh….🥰🥰🥰
2026-08-17 22:58:56
641
OLUWAFERANMI 🤭❤ :
b4b4 nah comment i dey read now I'm everywhere 😂
2026-08-18 08:57:43
9
SEPTEMBER 15❤️ :
Shadow banned people where una Dey oo
2026-08-20 06:17:50
6
Aduragbemi🥰 :
Whoever invented this ‘let’s have kids’ idea… you have done well 😂 because I trust my people, dem no dey waste time once the idea enter their head, na straight to execution! 😭😂
2026-08-18 07:40:51
62
𝑨𝒚𝒐𝒎𝒊𝒅𝒆💕 :
shadow banned people where una dey
2026-08-18 06:40:57
9
Onyemaechi Lois Chioma :
I sha Dey includ my 10 years old brother anytime wey I marry. Hopefully he go don reach 14/15 when I go marry.
2026-08-18 22:03:05
35
godsgrace_13 :
B4 B4 I be comment reader but now I Dey comment everywhere 😂
2026-08-20 11:16:45
10
To see more videos from user @oppyjay_alaga, please go to the Tikwm
homepage.