@sonachase_: 😂😂 #fyp #S0NA #viral #foryoupage❤️❤️ #memes @4PF🐍⛄️😁

S0NA ✝️♏️🌝
S0NA ✝️♏️🌝
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 18 August 2026 08:23:38 GMT
99454
26580
442
1962

Music

Download

Comments

sidechick260
sidechick260 :
Was thinking am the only one doing this 😂
2026-08-18 17:57:09
1
lenowiski
Leno :
This talk means to thing = ur acc balance Dey fear or you Dey fear ur account balance, which one make we know
2026-08-18 12:40:05
9
usermevale
vikie ❤️ :
Omo no be now oooo na since
2026-08-18 18:35:06
1
eniola6429
✨Êñïøłã🫧❤️‍🔥❤️‍🔥 :
I’m shadow banned and you
2026-08-18 12:53:57
6
omolola960
Tonia stitches 🪡 :
Na me be dis some mins ago inside public transport 😂😂😂
2026-08-18 15:09:01
1
niffy645
I'm_nifemi🥹🖤 :
Nor be for here oo 😭😂I go even make sure say na when person Dey look 😭😂
2026-08-18 16:05:43
19
didifave16
Divine favour :
una sef dey check am for public 🤦🤦
2026-08-18 11:05:37
185
big.timzy001
Big timzy 🤸🥷🚀 :
2 seconds opay don disgrace you 😂
2026-08-18 12:46:27
54
mhiz.favie2
Obsidian princess :
Tiktok just turn me to MTN
2026-08-18 10:39:27
45
dat_girl_zilla
Dat_girl_Zilla🥰 :
“Ooh I forgot the card with money “ Am coming back 😂
2026-08-18 11:57:47
7
vicky210ada6
vicky 🫧🦋💘 ♑️ :
Make una help me tell TikTok say I nor be robot say na human born me 😭😭
2026-08-18 11:41:44
19
onlyher154
DÚRÁ💐♌ :
Nah me be that😂 Yesterday when I wan to get noodles and egg from aboki syde,as I hear the amount I reduced my ph brightness and run to my opay😂😂😂😂😂😂
2026-08-18 10:22:48
12
_slimcherish_
CherishMe.😌 :
I do am today.😂
2026-08-18 15:23:40
1
chinedugoodness25
mommy's pride :
I dey use my hand cover my phone
2026-08-18 11:23:04
5
darkherted
.😈 :
Watin wan carry me check balance, when me sef know say nothing dey there 😂😂
2026-08-18 16:42:29
1
cutie.._b
Cutie_b :
😂Wallahi
2026-08-18 17:31:09
1
sparrowbaby37
sparrowbaby :
No be small thing 😂😂🤣😂
2026-08-18 14:44:10
1
livingassalome
Living with Salome ✨ :
Titok I’m not a robot 😂
2026-08-18 13:20:37
0
ka824411
K&A :
I thinks say na only me 🙆
2026-08-18 18:15:05
1
To see more videos from user @sonachase_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About