Well job but try to put the wire in pipes for safety reasons and professional as an electrician 🙏
2026-08-19 12:28:59
1
Promzy :
i remember when i bust pop
2026-08-29 20:34:15
1
DÄDDYYÖÖ🇳🇬☪️🇵🇸 :
There is one ceiling I enter I swear na there ano say putting pipes inside ceiling in some places na waste of resources. Because they call one engr to repair light for them when get faulty and it come to my turn omo all those pipes are pieces and scattered omo I laughed when i settle it and come down.. Full conduit no to to make sense abeg. But if you need as a client. we run am GBAM.. 😁
2026-08-22 20:50:34
1
Asensio Oscar :
No be lia bro
2026-08-18 17:44:22
1
son of Brazil 🇧🇷🇺🇲 :
how far na bro
2026-08-18 18:10:50
1
Real man :
why you put all this wire inside pipe oga
2026-08-18 15:38:46
1
user45919150068860 :
oga this taping of wire wey u dey do so dey post for tiktok e no make sense guy
this kind thin fit spoil ur work if u nor know for new work na electrician I be that's why
u reason one or two for the matter
u go understand waiting I dey talk
2026-09-01 17:34:29
0
Adamu Mari :
Is this not my house, how did you end up in my house without my knowledge?
2026-08-22 10:16:11
1
Conteh Electros ⚡️🪛🛠️ :
My boss good job but hope it is safe life I think it should be in the pipe 😏
2026-08-19 23:07:06
1
lihgt_solution :
And sweats inside pop is something else
2026-08-22 20:46:09
1
NWA SALT :
finish the work first I get hot temper
2026-08-18 15:37:13
1
S PROMOTION :
If you connect, you will
2026-08-20 01:42:24
0
MarkJoel 👷♂️💻📞✅ :
Balance na d only gain
2026-08-21 17:48:47
1
HASSANOGAN BOYE 😡😡😡 :
exactly
2026-08-20 18:36:36
1
EASY. T. ELECT :
@EASY. T. ELECT:if you are doing half conduit, try and avoid joining cables inside celling is not good it's a bad job,run your wires from socket to socket it's safer or you charge the clint for full conduit work please, thank you.
2026-08-20 09:54:10
1
engr usama :
see my own
2026-08-22 11:53:10
1
Ohms Law :
why are you joining wire in the silly
2026-08-24 17:05:39
0
Sonoftheking :
2026-08-27 11:30:00
0
H eleven :
🥰🥰🥰
2026-08-18 18:56:24
0
To see more videos from user @madeinchinco, please go to the Tikwm
homepage.