@waityouknowamaka_:

4m4k4🤍🎱
4m4k4🤍🎱
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 18 August 2026 10:27:57 GMT
142861
38231
277
4977

Music

Download

Comments

charityc41
Cha cha ❤️ :
If i use the 50k buy foodstuffs for house i go add 😂💔
2026-08-18 10:44:12
1588
justwunmii
Wunmi!!!🧚🏽‍♀️. :
So no be only me de reason this thing 😂
2026-08-19 09:57:24
5
ade48888
♡︎ꨄADE♡︎☙🥺❤️ :
To buy ham self no be the problem, but guy which food I wan Dey chop ?😭😂
2026-08-18 19:17:27
91
jaja.destiny.17
jaja Destiny 17 :
I buy 4500 own I never open am since before I no see money buy food 😭😂
2026-08-18 16:39:09
267
bbybianca44
😜Bianca💕🌸 :
TikTok I no be robot oo
2026-08-18 15:07:17
4
veeamei
vee :
Problem 😂
2026-08-18 22:04:11
1
_kay__bee
“ :
50k weight gain that doesn’t come with foodstuffs and provisions😂😭 I no dey buy abeg
2026-08-18 21:09:31
34
qkwiindiva
𝓓𝓲𝓿𝓪🫧🧸🎀 :
If I buy the weight gain watin I go chop ?😂
2026-08-18 20:42:11
22
abisco58
Verified Ayanfe📌 :
to buy weight gain no be problem but which food I wan dey chop😂
2026-08-19 09:39:13
6
preez.18
Ms.praise🍒 :
I just tire 😭
2026-08-18 10:32:18
31
monq700
💦𝔐𝔬𝔫𝔞💦 :
Tell them 😂
2026-08-18 13:03:33
3
pinkysnails61
️🦋 OYINDAMOLA 🌸🦋 :
wetin I won use weight gain do,🫴 I just use the money buy my body cream and perfume back 😂
2026-08-18 10:34:20
56
favourite2334
favorite😍😍 :
I go use am buy food stuff and data oo
2026-08-18 15:03:10
11
glamour.pearl.21
Pearly💖 :
first😂
2026-08-18 10:31:10
18
fuckallbitch1
🫧Ms_S🍒🌸 :
Any shadow banned ppl here😂
2026-08-18 13:17:49
35
bright_ffs
ßrightJr :
money wey I go use chop😂
2026-08-18 15:32:00
9
urexgirlfriend297
……C…..💐 :
Money wey i go use chop
2026-08-18 17:01:00
13
To see more videos from user @waityouknowamaka_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About