@ughellinetwork: "The light wey una dey use since, una dey cheat government" 😂😭😂😭😂💔 #ughellinetwork #ughellitiktok #fyp

Ughelli Network
Ughelli Network
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 18 August 2026 10:39:15 GMT
3242
106
10
14

Music

Download

Comments

verified.ughelli
Tamaralayefa Alla :
I am grateful to God for growth, if solar nor come and i nor fit afford am, i for dey this video like this. GIG
2026-08-18 17:33:07
2
boze02
BOZE :
bestie needed in ughelli
2026-08-18 15:44:26
0
remember6144
remember :
band B or C is not bad but make dem remove us from band A
2026-08-18 11:52:15
0
queensleys_world
🛍UGHELLI THRIFT VENDOR 🛍 :
watin dey go on
2026-08-18 14:31:19
0
chukwpeufb4
What’s the answer :
Make the remove am oooo we nor need the band a
2026-08-18 17:40:16
0
harrietprettyhp2
Akpos mie mie :
them be thief
2026-08-18 18:36:33
0
To see more videos from user @ughellinetwork, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About