If no be the way 9ja police don bring their self down in different way. Those boys no suppose to dey talk to police anyhow. If you go another country you go know the value of police
2026-08-18 18:05:39
1
Abraham David :
So police should no do there job again? If say nah army you fit do this?
2026-08-18 14:09:32
0
Santiva_Rozay :
Waiting Dey worry Una the police man dey do him work bro
2026-08-18 18:37:44
0
ClintonEmu :
Na una dey harass those police oh😂
2026-08-18 13:39:12
1
potentialmoni01 :
My friend there is nothing wrong with stop and search….allow them to do their primary duties.
2026-08-18 12:53:53
40
𝓙𝓮𝓯𝓯𝓪 😈 :
I love ur voltage bro
2026-08-18 13:05:36
91
Mother Ramona :
Bros to bros you guys are totally wrong there’s nothing wrong with stop and
2026-08-18 15:59:54
1
Gustavo :
Omo una panic a whole Nigeria police force with big big voice 😂😂😂😂
2026-08-18 14:59:22
26
♈️uhunoma🌴🥀 :
Oga Una day wrong for this one shey una know sha
2026-08-18 18:01:30
1
KINGSHOW42 :
Na Warri be this?
2026-08-18 12:01:56
43
Sir B :
All these boys make una dey calm down.
2026-08-18 13:33:55
7
TI BOY🗿 :
I LIKE YOUR VOTAGE
2026-08-18 12:32:34
26
JOE :
You guys are being so rude, stop and search is normal na. Na who wrap your car like this you suppose para for 😂
2026-08-18 13:36:44
16
Similicious 6 :
your temper high oh oga 🥰
2026-08-18 12:21:33
12
juboy001 :
Mk Una Dey calm down self… all this boys una too Dey do… nothing wrong here naaa
2026-08-18 17:26:00
5
Godswill pounds :
oga the police right
2026-08-18 12:59:41
5
Big Ben :
Allow them to do their job diligently, bro. it's just a snap check
2026-08-18 17:57:57
4
Łűçǎş 🦅🌳 :
You Dey talk to police anyhow
2026-08-18 14:46:37
1
OROBOSA :
police nor get right to do stop and search??
2026-08-18 12:53:24
1
COOL🐱CAT🐈🫀✅ :
watin I want tell person way get motor 😁
2026-08-18 13:43:17
1
Spicey Worldwide 🌎🤑 :
omor police this side brutal them go enter you once 💔😹
2026-08-18 13:36:26
3
To see more videos from user @odicerichies, please go to the Tikwm
homepage.