Guy nah Devil get money 😂. The only thing God want us to do in life most of us is not doing it and it’s just to worship him that’s the man purpose of him creating us 🙂💔
2026-08-18 15:57:39
15
Molly :
bro I just dey reason ham all the lifestyle nah devil get ham 😂😁
2026-08-19 13:26:38
5
Wise Spencer :
make person no taik jhare deep down e go far cus why all this lifestyle nah devill hand shey make we come the life dey suffer nii i swr If I see God one on one e get alot of questions wey I go ask ohh cus I no even understand sef 🥺🥺🥺🥺🥺
2026-08-19 13:41:35
0
𝔸𝕐𝕀ℕ𝔻𝔼 :
E worry mind i swr😢😓💔
2026-08-18 21:11:27
3
〆★BEEHOT★メ :
Omoh I don laugh tired, but nah truth you reason my brr 🥺😅
2026-08-21 09:19:40
3
No Time For Explanation 👻👻 :
Make Una sha don’t overthink too much cuz either we are poor or rich we are all growing to be buried
2026-08-27 22:17:17
0
coded4pf8 :
Omo this life gan really tire me becoz I don’t know where to start from 😢
2026-08-21 01:51:03
2
PELUMI😎🫅 :
because God Kno want us to enter heaven again 😌
2026-08-23 01:35:26
0
☆🌴ẞÎĞ ÐÇ👨🦯🌴☆ :
Omor🤔😭
2026-08-28 17:28:19
0
LOBA :
Brr u dey reason ooo
2026-08-18 20:22:50
1
♣︎DFẄ_KŐŘĔƊĔ♥︎💚 :
I don't know waiting we do god aswear, all adeleke family rich, abi god do ojoro ni😫😭😭
2026-08-26 18:58:48
0
爪ㄩ丂ㄒ 千ㄩ几ᗪ乙🚀🪖 :
Omo
2026-08-20 21:19:15
0
STAY✨ GUIDE🌟 :
He touch my heart ❤️
2026-08-20 13:11:50
1
louiselcoppock15055 :
Ahje
2026-08-18 11:54:31
0
卡齐姆 比特币🌟🍀🌴❤️ :
🥹🥹
2026-08-18 11:53:00
1
☦️ 𝔸𝕫 𝕞𝕠𝕟𝕖𝕪☦️ :
Olofar 😭
2026-08-19 08:32:36
0
PERRY BM😋 :
I never rich because of this money
2026-08-21 15:16:22
0
♙🐙 ρσ𝐮ภ𝒹𝐬 𝓫𝓞I🐊♨ :
E worry mind 🥺
2026-08-20 05:51:18
0
Light-up🫥😐 :
Ajeh seh
2026-08-19 19:52:45
0
IBRAHIM💲💸 :
Omoh 😪
2026-08-19 12:41:02
0
To see more videos from user @broken_soul_sparkle, please go to the Tikwm
homepage.