Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@la_szn: You can’t chat multiple men and still be valuable to a man #foryou #la_szn
LA SEASON 🐛
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 18 August 2026 11:37:14 GMT
298479
35492
631
3713
Music
Download
No Watermark .mp4 (
2.72MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
2.72MB
)
Watermark .mp4 (
6.79MB
)
Music .mp3
Comments
Dat same boy 👦 :
I like as i dey single now 😌 its been one week now
2026-10-14 16:52:16
0
Presh cee💜💜💜 :
Omo 25 guys keh una Dey take this thing far ooo which girl Dey talk to 25 guys at once 😳
2026-08-19 16:10:33
150
Rex Scofield :
my babe dm na public admin
2026-08-19 21:56:21
488
Medical & Health Creator :
Oil dey your head bruv Ever since I dey on my own na so so weight I dey add.....dating na waste of money😂
2026-08-19 07:05:13
566
Conrad :
This video came to me at the right time. Thank you.
2026-08-18 23:47:38
444
₲ØĐ₩ł₦ :
Oga nothing like loyal to a guy ooo. If she wan loyal na for her sef oo. 😂😂
2026-08-19 06:53:22
168
Star⭐️🌸 :
So if a ladies value is just the loyalty ? Wetin be man value ?
2026-08-21 14:26:58
5
🅰 🅱 🅰 🆂 🖤🦍 :
Na only you dey talk raw truth for this app
2026-08-18 20:25:10
101
Jay-Jay çlipź :
Remove sex from the equation and see if men are still interested in relationship
2026-08-21 17:46:03
30
🪖 :
Me go even calm her down if she wan leave sef cos her time never reach to leave 😂😂
2026-08-19 07:52:43
52
MUHAMMED🪐🌪️ :
Omo you no quick talk, I don go beg am 😂
2026-08-18 21:19:20
41
A GIRL🌸GOD DIDN’T GIVE UP ON :
We wey no chat many guys because of one guy nko what is the end🥹
2026-08-19 20:52:48
8
Chi $om :
it's better to be the side chick of the relationship than to be the main boyfriend
2026-08-20 09:15:01
38
Pato 😎 :
Na why me sef Dey chat with multiple girls daily.. make all of us Dey fool ourselves 😭
2026-08-21 22:15:37
12
Xmansion Zamani :
Chai e pain me as I first beg her
2026-08-19 17:27:00
18
SirPoisson :
Likeeeeee bro, what kind of sadness is that? In that kind of relationship, I have already healed before the breakup.😂
2026-08-19 05:26:00
37
່ :
Omo make she enjoy jaree 😭😂
2026-08-20 09:58:32
15
Kudkam🫥⚡️✨ :
Na for our face Ronaldo and Messi longevity end 😂we go dey here when prime end 😂prime wey no dey reach 20 years before e end
2026-08-18 18:47:22
30
Star⭐️🌸 :
So me being loyal na because of the man ? 😂 Dey play
2026-08-21 14:25:32
5
maxboy38 :
Na my Ex be that I don block her
2026-08-22 07:08:17
5
🅞🅛🅐💜🚶♂️🦀 :
2026-08-19 06:42:47
31
IamAdewale🪖✊ :
sad keh? Me na when she Dey with me she be my babe nd if we no Dey together she be total stranger,no hard feelings
2026-08-20 07:06:30
9
Bassee_ei :
No let any girl gaslight you with “do you know how many men are in my dm”. Madam dey go na. Go date them.
2026-08-21 10:50:05
5
Grinds :
Which one be say "Virginity is not part of it again"?? Who remove am???😭😭
2026-08-19 12:13:33
6
🤍 :
If I dey sad make I bend 😂
2026-08-19 00:19:39
10
To see more videos from user @la_szn, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
#hurricane #jamaica #weather #news #abcnews
โสดยาวๆไปเลยสิค่ะ🤨🤨🤨🤨#ชอบทอม #มีแฟนเป็นผู้หญิงโครตมีความสุข #สาวเดลต้านิคมบางปู #โสด
#Jauharabad💝 #Foryoupage❤️🔥
I love 🥹😭 #gratitude #friends #bestfriend
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy