@bestacademichubinnigeria: Join my WhatsApp group if you want more tips, 08103576017 #academicsuccess #nigerianstudent #student #SIWES #goviral
CD_Academic Consult
Region: NG
Tuesday 18 August 2026 13:44:06 GMT
Music
Download
Comments
Wesley :
Why dem no dey tell us all these ones before we dey fill am? I no dey change anything o
2026-08-29 00:51:08
392
️ AFOLABI 💛 :
for logbook wey I don finish 😏
2026-08-29 18:18:02
329
CHIMDINDU :
these corrections are comming late oo
2026-08-29 10:15:25
128
PEACECHIGEMEZU :
I've already used correction pen
2026-08-29 05:05:09
80
Rotimmy :
Buh na 24 weeks still Dey now…new month on new page as how?😂😭 Where I suppose write am?
2026-08-29 15:57:06
70
Olamide :
Me wey ChatGPT Dey guide
2026-08-30 10:54:53
58
Comzy :
New month new page isn’t for very school o
2026-08-29 15:41:38
68
𝕎𝕒𝕪𝕟𝕖×̷̷͜×̷🦇 :
new month new page as how? make them no vex nau
2026-08-28 21:59:15
50
ChikaMercy :
Can I also use "I observed"
2026-08-30 08:13:07
24
David Maxwell :
New month, new page ke 😂, I still use tipex 😂
Make everybody start again o
2026-08-29 11:25:58
22
🌸❤️CHIDINMA❤️🌸 :
so now I don fill my logbook finish, wetin I wan do🤦
2026-08-29 23:45:14
11
GBOLAHAN🀄️ :
I don go siwes for 6weeks now I Neva even touch logbook
2026-08-30 07:38:54
52
Ile_lá_bàyó :
New month new page kè 😂
2026-08-28 13:55:36
14
Beauty Akp :
what if you used (I assisted )?
2026-08-29 23:36:43
7
Ruthie🌸🎀💕 :
Omorr…e don be o😭
2026-08-29 18:49:36
8
Matthias Precious Makuochukwu :
is it see-wes, or sai-wes abegg 😭😭
See-Wess (SIWES), please 🤧🤧
2026-08-29 22:38:41
5
Chinenyenwa 💞 :
Defense is in 2 days Omo. You no quick talk
2026-08-30 20:43:46
5
blackskingirl :
Can I use pencil or black pen?
2026-08-19 04:48:18
7
sparky :
what about drawing?
should we draw with pencil or?
2026-08-29 09:08:43
14
Sephy__josephine🦋😌 :
U no quick talk na I don use correction pen
2026-08-29 13:39:14
10
Rosemary 🫅❤️ :
Jesus 😭
I don use correction pen o
2026-08-18 17:19:16
6
Favvourite✨🥀 :
Nne thank you so very much 😂😂 all my logbook na I. I so much personalized it like maddddd 😂😂 cos na me truly truly dey do work 😂😂
2026-08-26 09:57:00
6
Global_adun :
I already used stipex,am I cooked?🥲
2026-09-25 19:37:57
1
VIV'S CREST👗✂️ :
l learned nko ???
2026-09-21 16:58:00
1
To see more videos from user @bestacademichubinnigeria, please go to the Tikwm
homepage.