I just finished eating suya and you need to see the way I take grab my stomach as if I could see some mini humans dancing inside 😂
Thank God I'm safe aboki for explain wetin him no sabi 😂
2026-08-18 20:18:48
6
Slim Diamond :
Omor ehh
I pray u go viral
Ur contents are extraordinary
2026-08-18 15:24:42
188
David Bankole :
TikTok verify this account nowwwwwwwww 😳😳😳😳😳😳
2026-08-18 19:53:53
1
Michael Ascends𓃶 :
This una combination na something else.... Omo😅 steps de cry