una don come again oo which one be 7.5 mill for pcx lol 😂😂😂 bro.with that kind of amount you'll get two pcx aje
2026-08-18 21:57:50
1
PABLO FC 🖤🦅 :
guy talk true
I know the price 😂😂😂
2026-08-18 22:14:51
0
🌹Big Stanley🇩🇪💯 :
Congrat but you for add money buy car at once
2026-08-18 21:59:10
0
💔Spyce :
guy dem don cheat you ooo, nah 6.5m dem dey sell am nah
2026-08-18 22:09:25
1
ego_mmiri💎 :
Write am 10m 😂😂
2026-08-18 21:23:10
0
Suuuuuuiiiiiiiiii 🫂🩸✅🙌 :
Write am 100m 😂
2026-08-18 20:06:28
34
Itz_charlzy :
my village people will laugh at me if I buy bike 7.5m wetin do camry car or Corolla
2026-08-18 21:31:15
6
11:11 magic 🐘 :
Bike 7.5m abi eye Dey pain me
2026-08-18 19:50:17
7
Frankwhite :
7.5 as how now
2026-08-18 19:51:35
10
SNOW 🥷🏿 :
I no fee buy bike 7.5 when I don’t have a car how much for 07 IS 250 na your money shaa😹😹
2026-08-18 21:24:50
4
i am DE.LIGHT WILLIAMS :
7.5 m for this bro i no believe it for this NNewi way i Dey
2026-08-18 21:22:24
3
M⃠ E⃠ T⃠ H⃠ O⃠ D⃠ 🥂🧃 :
7.5 for 2026
bro you.don pass these level no need to upgrade the price but upgrade your hustle
2026-08-18 20:48:54
3
chibest :
another financial mistake
2026-08-18 22:12:56
0
moses :
bro no need replying them
they should go and price it
pcx 2025 model gbam
2026-08-18 21:20:51
1
SMART CURRENCY 🇻🇳 :
you for write am 10m not only 7.5m well congratulations 🎉 e no easy ✌️❤️
2026-08-18 21:11:44
0
zaddy :
Una no dey like Moto?😂
2026-08-18 20:11:13
0
OJOKO IGBO :
he hustle for the money and buy it , why advising him,
do you advise him to make the money ,,,
2026-08-18 21:47:19
0
Michael✅ :
No be lie Bro that’s 2025 Model New One no be Belgium and that’s the exact price, the direct Belgium is 4.5M while the New one is 7M plus, but where una Dey see this money guy😳
2026-08-18 20:21:06
2
CHIEMERIE NWA :
de drive small small ooo
E de cut leg oooo🙏🙏
biko jiri nwayo
2026-08-18 21:11:12
0
MARVELOUS cutz🇳🇬💈✂️ :
7m for what exactly
2026-08-18 22:28:45
0
onyekanwobi :
my is 6.8
2026-08-18 21:15:28
0
Palaku.BTC :
congratulations bro
2026-08-18 18:09:03
0
Cod ed :
congratulations👏
2026-08-18 17:48:31
2
To see more videos from user @asia45696, please go to the Tikwm
homepage.