@eric.583: 😅😂

DEY UR DEY
DEY UR DEY
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 18 August 2026 16:51:17 GMT
69957
3268
159
109

Music

Download

Comments

jdflash147
JD~FLASH :
I like this too no be only men they tire step too
2026-08-19 11:03:06
2
user6852672171582
Xpert🕊️💕 :
please u people should pity her ooo
2026-08-20 20:42:38
1
ikechiwizzy
delight kcee😅 :
what happened to her
2026-08-20 20:28:22
3
white.stellak
white stellak :
but she no carry gun and knife go thief petty her na please na hungry please na somebodys wife
2026-08-20 18:19:58
3
christabelike0
ADAIHITE OGBUODUDU ❣️🔐 :
wetin she thief bikonu 💔💔😔
2026-08-20 20:58:45
1
jenni.gold24
Jenni gold :
chai why naa
2026-08-20 17:33:14
2
promise.lenyie
promise lenyie :
I swear this year no favor thief oooo✌️✌️✌️
2026-08-20 12:13:21
26
splend.neto
nêtø :
what if she's ur sister, make una dey tender justice with mercy sometimes 😟
2026-08-19 07:20:13
21
swtmira43
Ńúřßê❤️🥰mĩřæ🥰💉💊 :
Omo Una wan spoil dis small gal image
2026-08-19 09:38:35
11
hushpuppi117
Hushpuppi big name :
joy wan finish me
2026-08-19 05:56:59
5
preshlove455
💕💘presh🥀🌸🌹💖 :
Eyaa God please help her 😭
2026-08-18 19:08:44
8
princechika357
Chika auto cool :
u people should have mercy on her😂
2026-08-18 20:21:07
6
okafor800
𝓢𝓞𝓝 𝓞𝓕 𝓖𝓡𝓐𝓒𝓔 :
Why can Nigeria can help someone it no easy
2026-08-19 04:19:53
4
nwachimelezefriday13
NWACHIMELEZE NA ASIA 🌏 :
Oh God 😭😭 No Human feeling again
2026-08-19 04:17:37
3
queen.mandy5
Queen 👑 Mandy :
what did she do
2026-08-19 11:24:51
1
uchechialex2
user67732933517282 :
she stole my man from me 🤣😂
2026-08-19 06:58:06
2
emperor..20
Emperor♣️ :
What happened
2026-08-18 17:03:45
2
king.bebe77
king bebe77👑 :
What did she steal?
2026-08-19 01:48:38
0
uchennaigbonekwu
Uchenna martin igbnekwu :
please guys should have mercy for her
2026-08-19 16:46:56
2
nechelove001
Nechelove001 :
what happened
2026-08-19 08:07:34
0
user21lunch
💔💔💔🕳️ :
omo 💔
2026-08-19 07:55:25
1
goodnesschisom431
Esut baby :
abge make una have mercy
2026-08-20 10:39:35
2
mihzblessing105
Mihz Blessing :
all of una dey happy now but if God start him own judgement everyone is not safe ooooo
2026-08-19 21:44:12
6
crystal_baby19
Crystal :
camera man stay one place na,my eye dey turn me
2026-08-20 19:30:26
2
lindaperpetual1
@ Diamond 💎 :
nawa oooh what's happening in this country omo this year no favour thieves am not in support of posting this girl online chaii
2026-08-20 17:37:08
2
To see more videos from user @eric.583, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About