@funnyvibes2525: Omo so An!males Dey remember person 😂 #fypシ #viralvideo

Funny vibes
Funny vibes
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 18 August 2026 17:08:27 GMT
854284
99341
3976
6849

Music

Download

Comments

jahjahlives4ever
Team trump 🇺🇸 :
U give girl bele run, u think say she no fit track u? 😂
2026-08-20 00:18:37
5732
chiomadekay
chiomadekay :
sit down one place give am na. u no see her condition
2026-08-19 09:05:47
3441
m_i_a88
Princess Mia 👸🦋❤️‍🩹 :
Love is sweet o 😭😂😂
2026-08-22 04:02:49
859
drfavyfresh
DrFavyFresh :
After promising her a “Gala Date” you think you can go like that?
2026-08-19 17:09:39
2474
victoriacherry3
CHERRY🦅❤️ :
Buh why goat go Dey hustle gala …. Wetin do grass and leaves
2026-08-21 07:42:06
665
ebereokechukwu
Nurse Mercy .E. Okechukwu :
And she is pregnant. she likes u because u never judge her for getting pregnant of wedlock
2026-08-20 14:14:22
1888
borysko12
Borysko☠👺 :
hello come outside I have seen you 😂😂
2026-08-22 18:05:41
1110
humble.bliss19
😯💝Abhenah💞 💕Cherry🍒🍒🍒 :
In fact this goat Dey chill oo Eeii😂😂😂 even animal remember a good thing wey Dey person do 😂😂😂
2026-08-28 19:01:06
0
kaylnsart
Kalyn🦋💕 :
Pregnant goat with cravings
2026-08-22 01:48:03
574
jerryg186
@Cloud baby 🌹✨🌹 :
guy u sure say u and this goat no get something una never settle for pass life?
2026-08-27 19:06:06
1
wuraola_20101
Princess Wuraola💕💕 :
Even if you pretend you didn't see this, I said YOU will SUCCEED🫵
2026-08-25 13:02:55
487
abena_dedaa
Salopez :
some animals are more loyal than some people's partners😂😂😂😂. this goat is one of such animals
2026-08-27 08:45:04
1
easybiola
EasyBiola :
No be ordinary goat be that o 😂 If you notice well, na your ex wey you make oath with. She don come back in the form of a goat 😂
2026-08-28 11:17:57
1
treasurequeen77.b
Treasurequeen77 back up :
Only a mother knows the father of her child😂😩🙄
2026-08-23 06:55:15
161
zadddypee
ZĂDDYPEE :
Why I no go remember you,I no be human being wey dey quick forget
2026-08-19 11:51:36
403
oosha_backup
Oosha💔🕊️❤️‍🩹 :
The funniest thing be say😂 if the goat born finish him and the pikin go dey come together again😂
2026-08-22 16:47:23
692
olatide69
Tiepor of osogbo 🦁🇳🇬🇦🇪😎 :
Na you know who you turn to goat 😂
2026-08-28 03:50:42
9
lavish_bae97
Lavish_bae :
You see this habit of running to the comment section 😏you have to stop it 🥹😂🤣😂
2026-08-28 08:50:55
9
pretty.ela0807
Pretty Ela0807 :
U give girl bele run, u think say she no fit track u? 😂
2026-08-22 10:26:03
20
proffbullion7
ProffBullion :
😂😂😂Call me fool if your phone is not on your left hand😂
2026-08-22 18:36:44
6
ellalissa7
ellalissa7 :
Animals are more loyal than humans 😏🥺
2026-08-25 18:03:45
9
To see more videos from user @funnyvibes2525, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About